Hot lyrics: OGANIGWE, by Zlatan ft Odumodublvck & Jeriq

Intro: Odumodublvck

Ay, ay

I don grow

Mazi gburugburu

Ijo

Praa

Ehn

Chech da producer

Chorus: Odumodublvck

Everybody follow me logo

Abobi put am for my body, I don blow

Tell dem say “Odumodu don show”

Zanku pluck one babito

Dey don choke

Dey don broke, commot for bando

Oganigwe, when we rap dem go give way

Dey don broke, commot for bando

Oganigwe, when we rap dem go give way

Verse 1: Zlatan

Kuonbe jo, ah

Wetin man go do without akonuche

E no easy to get friend like David Adeleke

E no go wan know wetin sup anytime when maga no gree pay

20k, 30k, e no dey to carry one babe

Dem be dеy shine like halogen, wе be like candle light

I say “One day, e go be”

Tales by moonlight

I keep quiet

Dey think say I no wise

E shock dem say na double six e show when I roll dice

Obi Cubana no get two head(Eh!)

Jowi zaza steady dey give them (Eh!)

New debit alert every weekend (Eh!)

I sabi men wey wicked (Eh!)

Inside lambo, man like chico

Cubana chief, him money too much

No let six pack gree show

If you no get, you get e show

(Cubana go to gym)

Kuonbe

Chorus: Odumodublvck

Everybody follow me logo

Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)

Tell dem say “Odumodu don show” (Ebelebe)

Zanku pluck one babito

Dey don choke (Omalicha)

Dey don blow, commot for band oh

Oganigwe (Ogbe!), when we rap dem go give way

Dey don blow, commot for band oh

Oganigwe, when we rap dem go give way

Verse 2: Jeriq

Boy o ye (o ye)

Boy o ye (o ye)

Onisha di le (o ye)

Apkapka di ke (o ye)

O fu de one chance

You get Wazo?

Ikorodu, Jeriq, Odumodu

Chorus: Odumodublvck

Everybody follow me logo

Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)

Tell dem say “Odumodu don show” (Ebelebe)

Zanku pluck one babito

Dey don choke (Omalicha)

Dey don broke, commot for bando (Omalicha)

Oganigwe, when we rap dem go give way

Dey don broke, commot for bando

Oganigwe, when we rap dem go give way

 

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here