Yee Oosha! He say na me been taking things easy Catching some cruise with my gees You smoke one puff you dey hiss Comot body no dey disciplined Put on shoe make you stand at ease All your sorrow make you dance dem free If he no be galala I go give dem Fuji Wàn […]

