I dey always talk am say, na Funke tear eye pass di two woman pikin dem wey my wife Bose born for me. Im senior sister Bisi na gentle pikin but im sister Funke na inwi. Im gragra two much. Na so Funke begin dey follow one Fulani herdsman like dat wey dey carry cow […]
…continued from last week’s edition As I resume on dat Wednesday morning, for di 3 days wey I dey work for dis party for dia primary election, I hear nwi. Di kind tings wey my mouth see, my eye no fit talk am. Na during di contract I come know wetin e mean wen dem […]
Noting wey man pikin no go use im ear see and use im mouth hear for dis Lagos wey we dey so. Tori Olorun! E get sometins wey you go see, small time di ting go disappear, and you go tink say you see am for dream. But na lie, no be for dream you […]
Replay Everyday, na so Naija people go dey carry Dangote name waka upandan. For beer parlour o, na Dangote. For market o, na Dangote. For motor park, school, church, mosque, even shrine o, na Dangote. Na wetin Dangote do una sef? Tori Olorun! Yesterday, I open my red eye for one passenger wey come our […]
Everyday, na so Naija people go dey carry Dangote name waka upandan. For beer parlour o, na Dangote. For market o, na Dangote. For motor park, school, church, mosque, even shrine o, na Dangote. Na wetin Dangote do una sef? Tori Olorun! Yesterday, I open my red eye for one passenger wey come our garage […]
Replay If dis our Naija no kill man pikin, man pikin go kill Naija. Everyting don turn upside down for our contry. Light no dey as national grid dey collapse per second, per second. Money no dey, food no dey. And di one wey worry me pass now na petrol. To buy petrol now na […]
If dis our Naija no kill man pikin, man pikin go kill Naija. Everyting don turn upside down for our contry. Light no dey as national grid dey collapse per second, per second. Money no dey, food no dey. And di one wey worry me pass na petrol. To buy petrol now na like gold. […]
Shey una still remember di tori wey I nack una di order day wey I say “Part-time wife wanted. Na urgent”? My broda, I tink say wen I chop finish, I go clean mouth and nobody go know wetin happen. Na im make I no tell una say di tori get part 2. But I […]
As tings come dey now, everybody must take im destiny for im own hand, if no be so, person go jus peme for noting. Say Olorunmaje! Now I don decide say, anyting wey happen, instead make I jus siddon dey tink from morning till night, I go find how I go do make dat ting […]
E no good make agbalagba like me wey don marry tipe tipe come begin live alone like bobo wey never marry teletele. Na dat one oyibo dem dey call married bachelor. Abi no be so? My wife Bose travel go dia village for Ondo since last week. E say e wan go see im Mama, […]

