Skip to content
Monday 15 June 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizMusic

Hot Lyrics: FI KAN WE KAN, by BNXN and Rema

The FrontierThe FrontierOctober 19, 2024 4121 Minutes read0

•BNXN and Rema

Oh as you can see

Something wey no dey for me

I no fit put my mind you see

If no be money

Wey go sweet me like Vitamin C

Oh as you can see

Something wey no dey for me

If you don’t say that you’re for me

It’s no guarantee

I no fit say you be my padi

For my money money mo le ka e mo one corner

For my balance

You no straight my guy you too kana

I enter small yawa for your matter

You dey owe me you wan dey come

Fi’kan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

(You wan de)

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

(You wan de)

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

(You wan de)

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

(You wan dey)

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

(Why you wan dey)

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

(You wan dey)

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

Pay me my money make I ball small

Stop all the long talk I no dey forum

Me I wan sungbalaga with my day ones

My day ones

I no fit let my enemy shame me gan

Na why me I no dey rest I always dey work

Coward if I say I wan lazy gan

I go pick money before I pick my babe call

Because e dey stop nonsense

You dey hate on me how market

If I fo Omo make I bend

Say u get fake dreads but you wan give me

advice about patience are you making sense?

Stand fit before I change my color color

I dey talk you dey talk shut up

Me wey be werey I no be bolo

Shebi u be mama ebo I’m fed up uuh

(You wan de)

Fikan we’Kan nkan

(You wan dey)

Fikan we’Kan nkan

(FiKan we uh uh)

Fikan we’Kan nkan

(Gee am one)

Fikan we’Kan nkan

(Pay me my money o)

Why you wan de

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

(You wan dey)

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan

Tags
BNXNFI KAN WE KANHot LyricsRema
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Nigeria’s Top 10 Songs, with ITTY OKIM
next post LG election: APC clears all chairmanship, councillorship seats in Kaduna
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

10 things to know about late veteran actor Kola Oyewo

June 13, 20260
Gossips

Nollywood actress Ogechukwu embraces cosmetic surgery, says, ‘I’m absolutely loving my new look’

June 13, 20260
Gists

I boldly expose what people hide – Veteran actress Patience Ozokwor defends ‘Mama G’ roles •VIDEO

June 13, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
International

Iran war saved Israel from threat of nuclear annihilation – Prime Minister Netanyahu

June 15, 20260
Sports

Belgium, Egypt draw 1-1 in World Cup group game

June 15, 20260
Crime

Wife of late Army General kidnapped by terrorists regains freedom

June 15, 20260
Headlines

EXCLUSIVE: Actor-turned-politician Emeka Ike sues FCT Minister Wike’s aide Lere Olayinka, INEC for N10 billion

June 15, 20260
Sports

Crystal Palace appoint 47-year-old Sage as manager

June 15, 20260
News

Sit-at-Home: Markets, banks remain empty despite Governor Soludo’s warnings

June 15, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Iran war saved Israel from threat of nuclear annihilation – Prime Minister Netanyahu

June 15, 2026

Belgium, Egypt draw 1-1 in World Cup group game

June 15, 2026

Wife of late Army General kidnapped by terrorists regains freedom

June 15, 2026

EXCLUSIVE: Actor-turned-politician Emeka Ike sues FCT Minister Wike’s aide Lere Olayinka, INEC for N10 billion

June 15, 2026

Crystal Palace appoint 47-year-old Sage as manager

June 15, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Iran war saved Israel from threat of nuclear annihilation – Prime Minister Netanyahu

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Again, Trump fined $10,000 for violating gag order

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

INSTANT HEROES: Azeez and other Super Eagles who scored on debut •PHOTOS

May 27, 2026
3

JUST IN: APC shifts National Executive Committee meeting to Presidential Villa, adjusts time

July 23, 2025
4

Labour Party crisis: Your tenure has expired – BoT scribe tells Abure

September 12, 2024
5

Kidnapping: Lawmaker, ex-LG chairman, district head in police net

July 29, 2024
6

Another petrol tanker explodes in Ibadan

April 13, 2025
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

INEC working on voting right for prison inmates, says Commission chairman, Mahmood

August 8, 2025
3

Govt orders probe into Kaduna village bombing

December 5, 2023
4

Governor Okpebholo bans activities of NURTW, RTEAN in Edo

August 6, 2025
5

Reps minority caucus disowns opposition coalition

April 9, 2024
6

Alleged coup plot: Labour Party raises alarm over harassment of leaders by security agencies

July 30, 2025

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

APC welcomes Governor Eno’s defection from PDP

June 6, 2025

HAPPENING NOW: Vice President Shettima leads Nigerians to honour Armed Forces, fallen heroes

January 15, 2026

Brake failure: Again, truck crushes pedestrian to death in Lagos

December 18, 2024

Trailer crushes 8 to death in Abuja

November 3, 2023
Top posts

Categories

  • News4650
  • Politics4265
  • Crime4035
  • International2814
  • Sports2339
  • Business & Economy2164
  • Headlines2108
  • Education1289
  • Matilda Showbiz921
  • Health825
  • Entertainment758
  • Africa504
  • Religion466
  • Environment326
  • Special264
  • Arts & Culture227
  • Info Tech227
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today179
  • Interview178
  • Opinion148
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade121
  • Advert30
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Trends17
  • Local News5

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact