Skip to content
Friday 14 August 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizMusic

Hot Lyrics: ESCALADIZZY II, by Mavo, Ayra Starr, Shallipopi, Zlatan

The FrontierThe FrontierAugust 9, 2025 1983 Minutes read0

[Intro: Zlatan & Mavo]

The way I sabi you wey I go pass my Backwoods (Kilo)

“Givers never lack,” finish one of my uncles (Million ways)

You give job to middleman wey you no fit handle

If you think say you dey para, I dey para pass you (Kilo)

I can blow your mind in a million ways

Looking so demure ’cause the kudi don dey

Blow the minimum wage on top silicon babe (Kilogbede want sum’)

You too like better thing but you no dey wan pay (From-from-from-from)

[Verse 1: Shallipopi & Mavo]

Brand new Ferrari go skkrt, skkrt

Different cars, different occasion (Ehn)

Rolls-Royce, Bentley Bentayga (Confirm)

Escalade, I pack all the girls, kilo

[?] take the boys down from zero

Backshot on thе bed, she hold my pillow (Kilolo, eh-еh-eh)

(Kilogbede) Kilo say make we kill, that’s a ten kilo

Kilo, kilo, kilo

[Pre-Chorus: Mavo & Shallipopi]

No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea’ (Confirm)

We dey ok, Kilo loke (Wahala)

Bobo yi behave, make you no go collect

Para for your pocket, if you give me connect (Sek, sek)

Kilo

Make you no go collect less, make you no go collect less

If you give me connect (Kilolo)

[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

She say, “Kilo, this your cana, I dey feel am for my head” (Kilo)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)

[Verse 2: Ayra Starr]

Play safe, make you no go collect red

You must have heard

We dey spend money like we no get budget

Ayy, ayy, ayy (Ah)

Mo ti te key, control C

Photocopy of the body, na soapy

Say we go see, how e go be

‘Cause agidi, only go lead you

I’m a queen, I don learn, ’cause I’m winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah

Gold, diamonds, I am freezing, can’t hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah

Let that one sink in (Sink in), na me get the tender and film tricks (Film tricks)

Gangsters love me like simpy

E dey rush like Dollar on printing

Everything minty

[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

She say, “Kilo, this your cana, I dey feel am for my head” (Kilolo)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)

[Verse 3: Zlatan]

(Ibile)

One night in Lekki-Epe, that kin’ thing (Skrrt)

I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh)

Bumper shorts, crop-top, no panties (Wo se ya)

Jersey cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (S’on gbo?)

Okay, no wire, no light (Kuron’be)

They get stove, no rice (Ayy)

They go left, I go right (Ki lo wi?)

They get brain, dem no wise

Look at us, we are not like those niggas (Like what?)

Wey dey see bill dey shiver (Nibo?)

They leave cana dey smoke cigar (Ayy)

Their lagbaja dey play guitar

[Verse 4: Mavo]

Fagbo, fagbo, fagbo, fa’

We don dey hotbox since we pull up

Backy dey cry ’cause you dey my mind

You dey fagbo, she dey pumpous

K-Way, they no fit shenk us

Anything you want, you go tell Kilo

If I no dey ‘gree, you go tell Soboma

I dey with you, I dey okay

You dey with me, Kilo loke

[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

She say, “Kilo, this your cana, I dey feel am for my head” (Kilolo)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step

[Outro: Mavo, Ayra Starr, Zlatan & Shallipopi]

Fagbo, fagbo, fagbo, fa’

We don dey hotbox since we pull up

Backy dey cry ’cause you dey my mind

You dey fagbo, she dey pumpous

K-Way, they no fit shenk us

Anything you want, you go tell Kilo

If I no dey ‘gree, you go tell Soboma

I dey with you, I dey okay

You dey with me, Kilo loke

(Under)

Moti fagbo (In the back of the, in the back of the, in the back of the—)

This your cana, I dey feel am for my head (Kuron’be)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy (Ayy, ki lo wi?)

Escaladizzy-zzy, you know ‘Zzy-zzy-zzy? (Niggas)

You know ‘Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (Shiver) (Sek, sek, sek, sek, sek)

(Cigar)

 

Tags
Ayra StarrESCALADIZZY IIHot LyricsMavoShallipopiZlatan
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Nigeria’s Top 10 Songs, with ITTY OKIM •Week 32
next post ROMANCE GONE SOUR: I cheated on my husband only 3 times
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

Defunct musical duo P-Square’s mother was against Jude Okoye as manager — Elder brother Henry

August 8, 20260
Matilda Showbiz

Football maestro Lionel Messi’s father is dead

August 8, 20260
Gists

REVEALED: Real reason Nigeria’s sensuous singer Ayra Starr was denied South African visa — Envoy

August 8, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Politics

Amnesty International initiates online petition against Senator Fadahunsi over ‘kill Accord Party members’ comment

August 14, 20260
News

Aftermath of heavy rainfall: Hospital collapses after landslide in Calabar

August 14, 20260
News

Mother, two children killed in building collapse

August 14, 20260
Crime

Plot to kidnap bishops’ wives uncovered

August 14, 20260
Headlines

BREAKING: Former Vice President Atiku personally drags Tinubu to court over alleged forged certificates

August 14, 20260
News

Unions action exposes critical flaws in airport security — Aviation experts

August 14, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Amnesty International initiates online petition against Senator Fadahunsi over ‘kill Accord Party members’ comment

August 14, 2026

Aftermath of heavy rainfall: Hospital collapses after landslide in Calabar

August 14, 2026

Mother, two children killed in building collapse

August 14, 2026

Plot to kidnap bishops’ wives uncovered

August 14, 2026

BREAKING: Former Vice President Atiku personally drags Tinubu to court over alleged forged certificates

August 14, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Amnesty International initiates online petition against Senator Fadahunsi over ‘kill Accord Party members’ comment

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

INEC resumes nationwide Continuous Voter Registration exercise for final phase

May 6, 2026
3

Britain, Rwanda in £100 million court clash over migrant deal

March 18, 2026
4

Many thrown into labour market as Shoprite announces closure of retail stores

December 15, 2023
5

Organised Labour pushes for minimum wage increase in 2025 over inflation

January 2, 2025
6

Man cuts off lover’s finger after seeing her with his friend

January 24, 2025
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

JAMB orders review of 2025 UTME after outrage, complaints

May 12, 2025
3

REVEALED: How APC spent billions of naira to win Kwara, Imo, Ogun in 2019 – Oshiomhole

December 20, 2023
4

BREAKING: Embattled Madagascar President dissolves parliament amid protests, coup fears

October 14, 2025
5

Putin, Trump agree halt to Ukraine energy attacks but no ceasefire

March 19, 2025
6

Super Eagles AFCON camp opens as Nigeria gun for fourth title

January 2, 2024

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

PDP announces date for South South, South West, North Central Zonal congresses

March 10, 2025

Ogun releases first batch of non-statutory board appointments •FULL LIST

August 15, 2024

2027 elections: APC Support Groups collapse structures to support former Vice President Atiku

June 20, 2025

Sack: We’re living in fear – CBN staff cry out

April 11, 2024
Top posts

Categories

  • News4900
  • Politics4526
  • Crime4387
  • International3021
  • Sports2434
  • Business & Economy2261
  • Headlines2213
  • Education1355
  • Matilda Showbiz975
  • Health868
  • Entertainment803
  • Africa566
  • Religion481
  • Environment361
  • Special277
  • Info Tech243
  • Arts & Culture238
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today202
  • Interview184
  • Opinion152
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade129
  • World Cup 202695
  • Advert34
  • Trends22
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact