Skip to content
Tuesday 18 August 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizMusic

Hot Lyrics: ESCALADIZZY II, by Mavo, Ayra Starr, Shallipopi, Zlatan

The FrontierThe FrontierAugust 9, 2025 2023 Minutes read0

[Intro: Zlatan & Mavo]

The way I sabi you wey I go pass my Backwoods (Kilo)

“Givers never lack,” finish one of my uncles (Million ways)

You give job to middleman wey you no fit handle

If you think say you dey para, I dey para pass you (Kilo)

I can blow your mind in a million ways

Looking so demure ’cause the kudi don dey

Blow the minimum wage on top silicon babe (Kilogbede want sum’)

You too like better thing but you no dey wan pay (From-from-from-from)

[Verse 1: Shallipopi & Mavo]

Brand new Ferrari go skkrt, skkrt

Different cars, different occasion (Ehn)

Rolls-Royce, Bentley Bentayga (Confirm)

Escalade, I pack all the girls, kilo

[?] take the boys down from zero

Backshot on thе bed, she hold my pillow (Kilolo, eh-еh-eh)

(Kilogbede) Kilo say make we kill, that’s a ten kilo

Kilo, kilo, kilo

[Pre-Chorus: Mavo & Shallipopi]

No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea’ (Confirm)

We dey ok, Kilo loke (Wahala)

Bobo yi behave, make you no go collect

Para for your pocket, if you give me connect (Sek, sek)

Kilo

Make you no go collect less, make you no go collect less

If you give me connect (Kilolo)

[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

She say, “Kilo, this your cana, I dey feel am for my head” (Kilo)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)

[Verse 2: Ayra Starr]

Play safe, make you no go collect red

You must have heard

We dey spend money like we no get budget

Ayy, ayy, ayy (Ah)

Mo ti te key, control C

Photocopy of the body, na soapy

Say we go see, how e go be

‘Cause agidi, only go lead you

I’m a queen, I don learn, ’cause I’m winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah

Gold, diamonds, I am freezing, can’t hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah

Let that one sink in (Sink in), na me get the tender and film tricks (Film tricks)

Gangsters love me like simpy

E dey rush like Dollar on printing

Everything minty

[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

She say, “Kilo, this your cana, I dey feel am for my head” (Kilolo)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)

[Verse 3: Zlatan]

(Ibile)

One night in Lekki-Epe, that kin’ thing (Skrrt)

I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh)

Bumper shorts, crop-top, no panties (Wo se ya)

Jersey cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (S’on gbo?)

Okay, no wire, no light (Kuron’be)

They get stove, no rice (Ayy)

They go left, I go right (Ki lo wi?)

They get brain, dem no wise

Look at us, we are not like those niggas (Like what?)

Wey dey see bill dey shiver (Nibo?)

They leave cana dey smoke cigar (Ayy)

Their lagbaja dey play guitar

[Verse 4: Mavo]

Fagbo, fagbo, fagbo, fa’

We don dey hotbox since we pull up

Backy dey cry ’cause you dey my mind

You dey fagbo, she dey pumpous

K-Way, they no fit shenk us

Anything you want, you go tell Kilo

If I no dey ‘gree, you go tell Soboma

I dey with you, I dey okay

You dey with me, Kilo loke

[Chorus: Mavo]

Fagbo, moti fagbo

She say, “Kilo, this your cana, I dey feel am for my head” (Kilolo)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)

Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step

[Outro: Mavo, Ayra Starr, Zlatan & Shallipopi]

Fagbo, fagbo, fagbo, fa’

We don dey hotbox since we pull up

Backy dey cry ’cause you dey my mind

You dey fagbo, she dey pumpous

K-Way, they no fit shenk us

Anything you want, you go tell Kilo

If I no dey ‘gree, you go tell Soboma

I dey with you, I dey okay

You dey with me, Kilo loke

(Under)

Moti fagbo (In the back of the, in the back of the, in the back of the—)

This your cana, I dey feel am for my head (Kuron’be)

Hotboxing in the back of the Escaladizzy (Ayy, ki lo wi?)

Escaladizzy-zzy, you know ‘Zzy-zzy-zzy? (Niggas)

You know ‘Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (Shiver) (Sek, sek, sek, sek, sek)

(Cigar)

 

Tags
Ayra StarrESCALADIZZY IIHot LyricsMavoShallipopiZlatan
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Nigeria’s Top 10 Songs, with ITTY OKIM •Week 32
next post ROMANCE GONE SOUR: I cheated on my husband only 3 times
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

Why I sang Christian song in Church — Popular Muslim singer Ere Asalatu

August 15, 20260
Gists

We have a wedding to plan — Nollywood star Omotola Jalade-Ekeinde celebrates daughter’s engagement •PHOTOS

August 15, 20260
Gists

Cobhams, 2Baba, Teni, Danfo Drivers, others thrill at Daddy Showkey’s unforgettable 50 years on stage concert

August 15, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Education

UI, UNILAG lead Nigerian institutions in global ranking •FULL LIST

August 18, 20260
News

Tension as youths destroy shrine in Rivers

August 18, 20260
Politics

2027: Former military Head of State General Abdulsalami warns politicians against character assassination as campaigns kick off tomorrow

August 18, 20260
Sports

Nigerian fans drive SuperSport’s 19.1 billion World Cup digital views

August 18, 20260
Entertainment

Afrobeats star Davido considers quitting music for new generation

August 18, 20260
Health

What you need to know about stage-four cancer and chances of survival

August 18, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

UI, UNILAG lead Nigerian institutions in global ranking •FULL LIST

August 18, 2026

Tension as youths destroy shrine in Rivers

August 18, 2026

2027: Former military Head of State General Abdulsalami warns politicians against character assassination as campaigns kick off tomorrow

August 18, 2026

Nigerian fans drive SuperSport’s 19.1 billion World Cup digital views

August 18, 2026

Afrobeats star Davido considers quitting music for new generation

August 18, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

UI, UNILAG lead Nigerian institutions in global ranking •FULL LIST

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

30 Nigerians on the ballot in UK election •FULL LIST

June 28, 2024
3

Benue massacre: People may be forced to defend themselves – Former Senate President David Mark tells FG

June 16, 2025
4

Unlikely collaborations we’ll love to see in 2026

January 3, 2026
5

Abducted traditional ruler rescued in Nasarawa

June 3, 2025
6

Monarch allegedly rapes, infects girl with HIV

November 5, 2023
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Ground rent: Embassies of Russia, Korea, Ghana, Kenya, 30 others in Abuja risk closure tomorrow •FULL LIST

June 9, 2025
3

Food security: Senate panel urges FG to make agric studies compulsory in schools

October 14, 2024
4

NATO boss says Iran must not develop nuclear weapon

June 23, 2025
5

Suspended Rivers Governor Fubara denies Nwaeke’s allegations, asks Nigerians to disregard them

March 29, 2025
6

Despite FG’s clampdown, Dollar hits N1,900; Pound N2,250

February 21, 2024

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Former presidential spokesman Onoh slams Sheikh Gumi over praise for Iran’s late supreme leader Khamenei

March 2, 2026

Sardauna celebrates former Nigeria’s First Lady Maryam Abacha at 78, counts legacies

March 6, 2025

Defection: Conduct fresh election in 27 Rivers constituencies – PDP tells INEC

December 12, 2023

2 bag First Class as UI, MLSCN induct 27 graduands

August 22, 2025
Top posts

Categories

  • News4911
  • Politics4558
  • Crime4402
  • International3029
  • Sports2447
  • Business & Economy2265
  • Headlines2215
  • Education1362
  • Matilda Showbiz983
  • Health873
  • Entertainment808
  • Africa570
  • Religion483
  • Environment364
  • Special277
  • Info Tech244
  • Arts & Culture238
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today202
  • Interview185
  • Opinion153
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade130
  • World Cup 202695
  • Advert34
  • Trends23
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact