As una no wan ask me how me and Sikiratu waka for Ileya wey jus finish dis week, me sef don put my mouth for permanent position of shut up. Di only ting I fit talk be say, troughout dat holiday, me and my guonguoro no go any wia for even one minute. I been […]

