Skip to content
Friday 11 September 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

I don dey use my guonguoro like danfo

The FrontierThe FrontierDecember 16, 2023 6442 Minutes read0

If dis our Naija no kill man pikin, man pikin go kill Naija.

Everyting don turn upside down for our contry. Light no dey as national grid dey collapse everyday, money no dey, food no dey. And di one wey worry me pass na petrol. To buy petrol now na like gold. And without petrol, na im be say we taxi driver no get work again be dat.

Everyday, na so we go siddon for our garage wey dey near Ikeja Under Bridge, from morning till night, no passenger go show face. People no get money to enter taxi again. Tori Olorun!

Na so I siddon yesterday for garage dey tink ti-ti-ti-ti. 12 O’clock pm in di afternoon don nack, no passenger. 1 O’clock, 2 O’clock, di same ting. Kilode?

If I close for evening begin go our house for Abule Egba, wetin my family go chop? And na weekend we dey.

Na im I quick, quick use my head do arithmetic. I enter my guonguoro, drive am go di order side of di under bridge wey danfo dem dey load passenger go Maryland. Na so I stop, come out, open all my door down. Agbero dem for bus stop come dey hail me, “Oga MAT wetin happen o! Why you comot for taxi park come join danfo dem for bus stop? Twale!!!”

I ask dem weda dem no see as Naija be now. I say passenger dem no dey near our garage again from morning till night. I tell Dem to begin load my guonguoro, di same money wey danfo dey collect to Maryland. I give di four both of dem N500.

Before I open eye sef, my guonguoro don full – two passenger for front, five for backseat. Dem even ask weda make dem put passenger for inside boot. Olorun Oba o!

I don carry my passenger dem dey go be dat. One passenger drop for Police College, one drop for Ikeja Country Club junction, two drop for Abule, one drop for Leventis. And as dem dey drop, na so I dey carry anoder passenger like danfo.

Everybody come down for Maryland. Na so I turn my guonguoro face Ikeja, begin call passenger dem again.

My broda, as I reach our garage, my pocket don full. I jus use style begin go Madam Shine buka to take My Usual before I go house.

Man pikin no go come peme for dis Naija.

Make we jam again on Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

 *Created by Sunny Okim, Oga MAT is the longest running Pidgin column in Nigerian media, since 1994.

 

Tags
danfodonguonguorolikeMATOgaUse
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Reactions as Portable performs at Celestial Church of Christ praise night
next post Nigeria is a failing state – Former INEC Chairman Jega calls for restructuring before 2027
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

REVEALED: Why my mother never saw me perform on stage before her death – Music star Mr. Eazi

September 5, 20260
Gists

BBNaija star Tacha breaks silence after arrest over alleged N5 million fraud

September 5, 20260
Matilda Showbiz

I don tire, I dey go back to my village

September 5, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
International

Father jailed six months for threatening to behead teacher

September 11, 20260
News

Cross River scraps flawed LG recruitment, approves 4,000 new jobs

September 11, 20260
Interview

Governor Alia is not accountable to anyone, recruits thugs who insult elders — Former Governor Ortom

September 11, 20260
Politics

2027: Ibadan traditional leaders reject alleged endorsement of Governor Makinde, Adekanmbi

September 11, 20260
Education

FG reassures parents of safety as Unity Colleges resume Monday

September 11, 20260
Sports

Arsenal boss Arteta very surprised at Gabriel Jesus blast over Barcelona move

September 11, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Father jailed six months for threatening to behead teacher

September 11, 2026

Cross River scraps flawed LG recruitment, approves 4,000 new jobs

September 11, 2026

Governor Alia is not accountable to anyone, recruits thugs who insult elders — Former Governor Ortom

September 11, 2026

2027: Ibadan traditional leaders reject alleged endorsement of Governor Makinde, Adekanmbi

September 11, 2026

FG reassures parents of safety as Unity Colleges resume Monday

September 11, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Father jailed six months for threatening to behead teacher

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Presidential system of govt can’t work in Nigeria – APC chieftain Tonye Cole

May 17, 2025
3

Poly suspends lecturer for assaulting student

March 14, 2025
4

Rivers crisis: Court extends interim order against INEC, PDP over 26 defected lawmakers

December 28, 2023
5

Workers issue deadline to FG over 3-month unpaid wages

February 25, 2026
6

Economic hardship: APC chieftain slams Tinubu, says president, party becoming unpopular

February 16, 2024
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

4 Nigerian soldiers killed in gun battle as Boko Haram terrorists invade military base

May 4, 2025
3

JUST IN: APC releases Rivers congresses timetable •Pegs chairmanship form at N3 million

October 4, 2024
4

Schools, offices shut as heavy rains return to desert UAE

May 2, 2024
5

Millions of naira down the drain – Minister laments Kano NCC park looting by hoodlums

August 1, 2024
6

Man City must beat Wolves, be perfect to win Premier League, says Guardiola

May 4, 2024

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

FG not selling off universities to private investors – Minister

July 16, 2024

FG threatens to terminate Calabar-Itu Road contracts

June 30, 2024

Nigerian man nabbed in India for scamming 100 women

September 29, 2025

Pope Francis buried in Rome’s Basilica of Saint Mary Major

April 27, 2025
Top posts

Categories

  • News5016
  • Politics4684
  • Crime4488
  • International3111
  • Sports2513
  • Business & Economy2310
  • Headlines2242
  • Education1404
  • Matilda Showbiz1007
  • Health902
  • Entertainment834
  • Africa597
  • Religion486
  • Environment376
  • Special278
  • Info Tech249
  • Arts & Culture240
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today212
  • Interview189
  • Opinion154
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade133
  • World Cup 202695
  • Advert36
  • Trends23
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5
  • The Surge2

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact