E get as some tings go happen, man head go jus turn upside down. I swear! Last week, one sisi like dat come our garage wey dey near Ikeja under bridge. E say make I carry am for drop go Mowe. I tell am say na only for Lagos I dey drive my guonguoro, unless […]
If dis our Naija no kill man pikin, man pikin go kill Naija. I swear! Everyting don turn upside down for our contry. Light no dey as national grid dey collapse every minute. Money no dey, food no dey. And di one wey worry me pass na petrol. To buy petrol now na like gold. […]
I no trust anybody for dis my taxi driver work. Noting wey my mouth never see in di curse (Olorun maje!) of my work for Lagos road everyday. Dem plenty: Amu robber o, Gbomo gbomo dem wey don upgrade now to kidnapper o, Oloso o, Ritualist o, Yahoo Boys o! But di one wey bad […]
As tings come be now, na im be say all of us wey dey for Naija no know wia we dey go again. Na so I carry one bobo like dat dis week go drop for Gbagada Estate. As we comot for our garage wey dey near Ikeja under bridge, we no even reach Alausa […]
I no trust anybody for dis my taxi driver work. Noting wey my mouth never see in di curse (Olorun maje!) of my work for Lagos road everyday. Dem plenty: Amu robber o, Gbomo gbomo dem wey don upgrade now to kidnapper o, Oloso o, Ritualist o, Yahoo Boys o! But di one wey bad […]
*Replay Next month go be one year wey everyting for Naija don turn upside down. Man go go right, noting. Go left, noting. Passenger full everywia but no money for pocket to use enter taxi. Shey person wey no see money buy food chop go begin enter taxi? Now, dem dey tell us say make […]
Next month go be one year wey everyting for Naija don turn upside down. Man go go right, noting. Go left, noting. Passenger full everywia but no money for pocket to use enter taxi. Shey person wey no see money buy food chop go begin enter taxi? Now, dem dey tell us say make we […]
If dis our Naija no kill man pikin, man pikin go kill Naija. Everyting don turn upside down for our contry. Light no dey as national grid dey collapse everyday, money no dey, food no dey. And di one wey worry me pass na petrol. To buy petrol now na like gold. And without petrol, […]
•Kizz Daniel Presenting Top 10 Nigerian songs for Week 50 ending Saturday December 16, 2023 as rated by MATILDA SHOWBIZ. Enjoy. 10. Happiness – Sarz ft. Asake, Gunna 9. BLOOD ON THE DANCE FLOOR – ODUMODUBLVCK ft. Bloody Civilian, Wale 8. Shazam – Seyi Vibez 7. Holy Ghost – Omah Lay 6. Too Busy To […]

