Replay Noting wey man pikin no go use im ear see and use im mouth hear for dis Lagos wey we dey so. Tori Olorun! E get sometins wey you go see, small time di ting go disappear, and you go tink say you see am for dream. But na lie, no be for dream […]
Noting wey man pikin no go use im ear see and use im mouth hear for dis Lagos wey we dey so. Tori Olorun! E get sometins wey you go see, small time di ting go disappear, and you go tink say you see am for dream. But na lie, no be for dream you […]

