See me see troublem o. I dey my own jeje, wahala carry imsef wan come spoil my own. But na lie. E no fit happen lai lai. Dis my taxi driver work don teach me sense gan. Na today? Work wey I don dey do since I run comot for my village for Ogbomoso, come […]

