…(Continued from last week’s episode) Di two Soja dem wey come knock my door carry me go di two truck wey dem bring come. Dem bring 10 jerry can down. Dem say na petrol and na me get am. Na so dem drive comot, begin dey go. I jus tanda for outside dia, everytin come […]
(Continued from last edition) Di two Soja dem wey come knock my door carry me go di two truck wey dem bring come. Dem bring 10 jerry can down. Dem say na petrol and na me get am. Na so dem drive comot, begin dey go. I jus tanda for outside dia, everytin come be […]

