Skip to content
Monday 20 July 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

You rob my back, I rob your back (2)

The FrontierThe FrontierMarch 29, 2025 2742 Minutes read0

…(Continued from last week’s episode)

Di two Soja dem wey come knock my door carry me go di two truck wey dem bring come. Dem bring 10 jerry can down. Dem say na petrol and na me get am. Na so dem drive comot, begin dey go.

I jus tanda for outside dia, everytin come be me like say I dey dream.

Na dat time my torchlight chinko phone begin ring, I look am, I see say na Sikiratu.

I no pick di call becos my head never settle down. Di phone ring again, I no pick. E ring again, I say make I jus pick am hear wetin dis buka girl wan tell me dis morning, weda e no know say I dey for house.

I hear, “Hello my darling Oga MAT, shey Soja dem come your house? Dat petrol na me send dem make dem bring for you. Manage dat 10 jerry can dem, as you kukuma know say petrol price jus dey dance Ajasco – small Dangote go increase di price, small time NNPC go follow increase im own price. I see last week wen you write say you don put ‘For Sale’ for your guonguoro becos you don tire to buy petrol, and even wen you buy am, di petrol go disappear one time – petrol don dey do Abracadabra for Naija be dat. Di ting touch me gan, na im make I say I must do somtin about dat. I say I must support my one and only darling, Oga MAT. Abeg, no ask me how I take do am. Jus use di petrol for your work. No sell your guonguoro make your family no suffer, jor.”

Sikiratu cut di call.

As Sikiratu talk finish, I open my mouth to talk, my mouth no gree open. I shock patapata.

How many Lagos sisi dem fit do dis kind ting? Dia own na give me, give me, give me. Dem no go ever tell you say make you take.

As Sikiratu save my guonguoro, na my life, my family, my work e save so. If tomorrow now I say make I give Sikiratu all my money, shey anybody go complain?

Na dat one be say, you rob my back, I rob your back. Na so dis life suppose be. No be only to collect, collect and collect like tax collector; you no dey ever give. Tori Olorun!

Quick, quick, I run go comot “For Sale” for on top my guonguoro.

See my Siki Babe wey me and im no even do kini before o! If we don do, make I baf naked for bafroom.

Make we jam again next week.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

Tags
I rob your back (2)Oga MATYou rob my back
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Hot Lyrics: WHY LOVE, by Asake
next post ROMANCE GONE SOUR: I refused to pay my wife’s bride price because she’s not a virgin
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

My dream collaboration is with Rihanna – Afrobeats star Davido

July 18, 20260
Gists

Madonna, Cruise lead A-list stars at World Cup final tomorrow

July 18, 20260
Gists

Tems becomes first African female artiste to clinch Diamond single in US

July 18, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
World Cup 2026

BREAKING: Spain crush Lionel Messi’s World Cup dream, beat Argentina to win World Cup

July 19, 20260
World Cup 2026

Burna Boy, Shakira, BTS, others wow fans at historic FIFA World Cup final halftime show

July 19, 20260
World Cup 2026

D-DAY: Spain, Argentina set for World Cup final •KICK-OFF TIME

July 19, 20260
Crime

Soldiers, policemen foil terrorists attack on school, rescue 46 students •VIDEO

July 19, 20260
Headlines

JUST IN: Oyinkansola Badejo-Okusanya wins NBA presidential race, becomes second female president

July 19, 20260
Crime

After Oyo, Kogi operation: 529 kidnapped schoolchildren, worshipers, farmers, others remain in captivity

July 19, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

BREAKING: Spain crush Lionel Messi’s World Cup dream, beat Argentina to win World Cup

July 19, 2026

Burna Boy, Shakira, BTS, others wow fans at historic FIFA World Cup final halftime show

July 19, 2026

D-DAY: Spain, Argentina set for World Cup final •KICK-OFF TIME

July 19, 2026

Soldiers, policemen foil terrorists attack on school, rescue 46 students •VIDEO

July 19, 2026

JUST IN: Oyinkansola Badejo-Okusanya wins NBA presidential race, becomes second female president

July 19, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

BREAKING: Spain crush Lionel Messi’s World Cup dream, beat Argentina to win World Cup

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Again, Trump fined $10,000 for violating gag order

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Stakeholders seek speedy passage of Audit Service Bill

April 25, 2025
3

Governor Fubara approves N300 million grant to 389 doctors on residency training

August 9, 2024
4

Open the nation’s grain reserves for hungry Nigerians – Reps urge FG

February 6, 2024
5

Algeria qualify for 2026 World Cup

October 9, 2025
6

How phone addiction affects relationships – Popular Nollywood actor IK Ogbonna

February 13, 2025
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

EXPOSED: How top NNPC official wired $2.1 million into America illegally – US court

September 11, 2025
3

HYPREP awards 300 Ogoni indigenes postgraduate scholarships

January 31, 2025
4

Ojude Oba: When culture meets style, connects generations •PHOTOS

June 10, 2025
5

BREAKING: National power grid collapses again

July 6, 2024
6

Salah in Liverpool squad for Brighton today after Slot talks – Reports

December 13, 2025

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Lagos: Okun Ajah residents protest over Lagos-Calabar Coastal road diversion

June 20, 2024

JUST IN: Tinubu suspends controversial N-Power, school feeding, others

January 12, 2024

Pope Francis showing slight improvement, says Vatican

February 26, 2025

Police retirees set for indefinite protest in Abuja over contributory pension scheme

April 10, 2026
Top posts

Categories

  • News4782
  • Politics4402
  • Crime4241
  • International2929
  • Sports2372
  • Business & Economy2216
  • Headlines2158
  • Education1330
  • Matilda Showbiz959
  • Health848
  • Entertainment777
  • Africa550
  • Religion471
  • Environment354
  • Special269
  • Info Tech236
  • Arts & Culture233
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today194
  • Interview183
  • Opinion150
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade125
  • World Cup 202683
  • Advert31
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Trends19
  • Local News5

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact