Una kukuma remember say, as Keresimesi near last year, na so all dose Lagos sisi dem dey come dey rush me make I do Keresimesi for dem. I talk am for my mind say shiooo! Shey, na me dem born for Keresimesi? My broda, na so I took off o, I no show face again […]
Every year by dis time, na so so Lagos sisi dem man pikin go dey see left, right and center. And all of dem wan make you do Keresimasi for dem. Even all dose sisi dem wey no dey greet me for our street for Abule Egba, now if dem see me, dem go first […]
Replay I jus dey pray say make Eledumare get pity for us man pikin dem wey dey for Lagos. Di kind orisirisi trap wey Lagos sisi dem dey set for man pikin, e too much. If dem try one ting and e come be like say people don come sabi dat ting, dem go change […]

