Skip to content
Monday 27 July 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Lagos sisi dem don bring anoder banger

The FrontierThe FrontierJuly 26, 2025 2001 Minutes read0

Replay

I jus dey pray say make Eledumare get pity for us man pikin dem wey dey for Lagos.

Di kind orisirisi trap wey Lagos sisi dem dey set for man pikin, e too much.

If dem try one ting and e come be like say people don come sabi dat ting, dem go change am, try anoder system.

E come be like say na only how to set trap to take tear man dia pocket patapata na im all dis Lagos sisi dem dey siddon dey plan everyday. Tori Olorun!

Na so I siddon yesterday for our garage wey dey near under Ikeja bridge, two sisi waka come. Dem tell me make I carry dem go Balogun market. I say oya nah. Dem say dem dey go do shopping, weda I go wait, after dem don buy wetin dem wan buy finish, I go carry dem come back for Anifowoshe for Ikeja.

I tell dem say to carry dem go Balogun market for Isale Eko, dat one na drop, e get im own price. But to wait for dem and bring dem back to Ikeja, dat one na charter. Dem ask me di price of di two both of dem, I tell dem. Dem say make I carry dem for charter. Quick, quick di yellow sisi comot money for purse, pay me complete. Olorun Oba o!

Wetin I dey wait for? No be money I find come for Lagos?

I open my guonguoro door kia kia, di two both of dem siddon for backseat. I close di door, salute dem, den run go open my own door and jump inside for steering. I open ignition, start di engine, put am for gear one, and off we go.

We no even reach Ikeja Roundabout wen dis two sisi dem begin nack tori.

And wetin dem dey talk, all na about how dem dey set trap for man to drop pay.

(To be continued)

Make we jam again next Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

Tags
anoder bangerLagos sisi demOga MAT
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Hot Lyrics: LAYE MI, by BNXN
next post Veteran showbiz maestro Charly Boy breaks silence on renaming bus stop after rapper Olamide ‘Baddo’
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

Why I never wanted to be linked to my late grandpa Obafemi Awolowo when I went for BBNaija  —  Seyi

July 25, 20260
Gists

Pal Akalonu: Man who shaped Nigeria music; produced Christy Essien, Oriental Brothers, others

July 25, 20260
Gists

I left public eye to build my brands — Nollywood actress Tayo Sobola

July 25, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Crime

We feared airstrikes more than bandits — Oyo school principal opens up on 56-day ordeal in terrorists’ den

July 27, 20260
Special

SHOCKING: I want to look different — Woman with excessive facial hair shares story •PHOTOS

July 27, 20260
Crime

BREAKING: Many women, children, killed as gunmen attack Kaduna again

July 27, 20260
Business & Economy

Shell’s divestment: Traditional ruler heads to Appeal Court

July 27, 20260
Politics

2027 elections: Tinubu dragged to court over alleged security threats against Peter Obi

July 27, 20260
Crime

Nnamdi Kanu’s lawyer Ejiofor reacts after termination of his services by the embattled IPOB leader

July 27, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

We feared airstrikes more than bandits — Oyo school principal opens up on 56-day ordeal in terrorists’ den

July 27, 2026

SHOCKING: I want to look different — Woman with excessive facial hair shares story •PHOTOS

July 27, 2026

BREAKING: Many women, children, killed as gunmen attack Kaduna again

July 27, 2026

Shell’s divestment: Traditional ruler heads to Appeal Court

July 27, 2026

2027 elections: Tinubu dragged to court over alleged security threats against Peter Obi

July 27, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

We feared airstrikes more than bandits — Oyo school principal opens up on 56-day ordeal in terrorists’ den

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Again, Trump fined $10,000 for violating gag order

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Teenage girl with 30 tortoises under clothes arrested at airport

April 30, 2026
3

JUST IN: Redeemed Church opens up on viral claims Pastor Adeboye protested against President Goodluck Jonathan’s administration

June 2, 2026
4

Drop in diesel price: Experts thumb up for deregulation, naira flotation

April 19, 2024
5

JUST IN: Former Lagos governorship candidate Jandor dumps PDP

March 3, 2025
6

DSS picks up former Governor El-Rufai after court grants bail; family kicks

May 18, 2026
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Single currency for ECOWAS member-nations set for launch

December 17, 2024
3

REVEALED: Why PDP has not won Lagos gov election since 1999 – Adediran

March 12, 2024
4

Nigerian Bar Association, Police to review suspended tinted car glass policy

October 17, 2025
5

Don’t allow Nigeria Customs auction my properties – 72-year-old US returnee begs Tinubu

January 7, 2025
6

Pastor, husband of church member battle over paternity of 4-yr-old child

December 14, 2024

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

JUST IN: ICPC arraigns former Governor El-Rufai at Kaduna court over alleged corruption

March 31, 2026

One dead, three rescued as another building collapses in Lagos

May 19, 2025

Defence Headquarters announces arrival of US troops in Bauchi

February 17, 2026

Governor Oborevwori approves N713 million bursary for Delta students

November 21, 2024
Top posts

Categories

  • News4813
  • Politics4434
  • Crime4285
  • International2962
  • Sports2384
  • Business & Economy2233
  • Headlines2181
  • Education1336
  • Matilda Showbiz967
  • Health853
  • Entertainment780
  • Africa557
  • Religion476
  • Environment356
  • Special272
  • Info Tech237
  • Arts & Culture234
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today196
  • Interview183
  • Opinion150
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade127
  • World Cup 202694
  • Advert32
  • Trends20
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact