I dey always talk am say, na Funke tear eye pass di two woman pikin dem wey my wife Bose born for me. Im senior sister Bisi na gentle pikin but im sister Funke na inwi. Im gragra two much. Na so Funke begin dey follow one Fulani herdsman like dat wey dey carry cow […]

