Updated Di way dis our Naija be now, everybody don get sense by force. Since wen Emilokan carry price of petrol hang for up, we wey dey do taxi driver work don hear nwi. If na only petrol, e for good small sef, but spare parts nko? Even to service motor na helele. Na im […]
Replay Di way dis our Naija be nah, everybody don get sense by force. Since wen Babablu carry price of petrol hang for up, we wey dey do taxi driver work don hear nwi. If na only petrol, e for good small sef, but spare parts nko? Even to service motor na helele. Na im […]
Di way dis our Naija be nah, everybody don get sense by force. Since wen Babablu carry price of petrol hang for up, we wey dey do taxi driver work don hear nwi. If na only petrol, e for good small sef, but spare parts nko? Even to service motor na helele. Na im make […]

