Shey una still remember di tori wey I nack una di order day wey I say “Part-time wife wanted. Na urgent”? My broda, I tink say wen I chop finish, I go clean mouth and nobody go know wetin happen. Na im make I no tell una say di tori get part 2. But I […]
Shey una still remember di tori wey I nack una two Saturday ago wey I say “Part-time wife wanted. Apply kia kia!”? My broda, I tink say wen I chop finish, I go clean mouth and nobody go know wetin happen. Na im make I no tell una say di tori get part 2. But […]

