Skip to content
Wednesday 29 April 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Bonanza! Bonanza!! Bonanza!!! 20k dey wait for you

The FrontierThe FrontierJune 14, 2025 1101 Minutes read0

E don tey gan wen I dey nack una sweet, sweet tori about wetin I dey take my eye see for Lagos roads everyday for dis my taxi driver work.

Today, me sef wan relax and hear una dey talk.

Una kukuma know say tomorrow na Father’s Day for di hole world. Na im make, as better father and husband, I wan make all di people wey dey read my tori happy well well – father o, mother o, pikin o, brother o, sister o, etc etc.

I get 20k wey I wan dash una, but no be free o. After all, noting for dis world be free. Dem even dey talk am for Oyibo say, “Diaris no free food even for Freetown”.

Dis money wey dey my hand so, na for anybody wey go give correct answer to ALL di 10 question dem wey I wan ask about Oga MAT and im taxi driver work.

Make afraid no catch you, dis one no be JAMB question – dis one no mago mago, no America Wonder. And no be kalokalo like Ponzi. Dis one, if you get am, you don get am be dat.

1. Wetin be di name of Oga MAT wife and dia two woman pikin dem?

2. What part of Lagos gan gan Oga MAT dia garage dey?

3. List name of any 3 member dem for Oga MAT dia union branch

4. Who be Sikiratu and wetin be di sweet name wey Oga MAT dey call am?

5. Every evening wen Oga MAT close for work, e dey go nack im Usual for one joint before e begin go house. Wetin be di name of dat joint?

6. Which area for Lagos Oga MAT dey live with im family?

7. Wetin be di name of Oga MAT landlord?

8. State in not more dan 15 words why Oga MAT run comot for im village come Lagos?

9. Before Oga MAT begin do Lagos taxi driver work, wetin e dey do?

10. Wetin be Oga MAT real name in full? And wetin dat MAT for im nickname stand for?

Una go see name of di winner next week.

Make we jam again next Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

 

Tags
Bonanza! Bonanza!! Bonanza!!!Oga MAT
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post UNCOVERED: Health benefits for women who have sex at least once weekly
next post ROMANCE GONE SOUR: I got my husband arrested by the police after he punched me till I bled
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

The Burna Boy catalogue clash: Why Warner Music may be sitting in a Nigerian legal hot seat

April 11, 20260
Gists

Star actress Omotola Ekeinde thanks Ooni of Ife for watching her movie ‘Mother’s Love’

April 11, 20260
Gists

Nollywood actor Zubby Michael joins ADC, hints at political ambition

April 11, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Sports

Chelsea winger Mudryk to appeal against 4-year doping ban

April 29, 20260
Entertainment

Leaked sex tape: I apologise for my mistake – Popular social media personality, Sisi Alagbo begs fans

April 29, 20260
Politics

BREAKING: Supreme Court fixes date for judgement on ADC leadership dispute

April 29, 20260
Politics

JUST IN: They want to get rid of me but I’m a stubborn politician – Tinubu boasts

April 29, 20260
Education

World Book Day: Group tasks parents on reviving children’s reading culture

April 29, 20260
Crime

Soldiers, NDLEA arrest 7 suspected drug peddlers

April 29, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Chelsea winger Mudryk to appeal against 4-year doping ban

April 29, 2026

Leaked sex tape: I apologise for my mistake – Popular social media personality, Sisi Alagbo begs fans

April 29, 2026

BREAKING: Supreme Court fixes date for judgement on ADC leadership dispute

April 29, 2026

JUST IN: They want to get rid of me but I’m a stubborn politician – Tinubu boasts

April 29, 2026

World Book Day: Group tasks parents on reviving children’s reading culture

April 29, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Chelsea winger Mudryk to appeal against 4-year doping ban

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Again, Trump fined $10,000 for violating gag order

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Civil defence deploys over 6000 personnel for Edo guber poll

September 18, 2024
3

Nigeria’s Top 10 Songs, with ITTY OKIM •Week 36

September 6, 2025
4

Congress: New leaders emerge in PDP Southwest zone •FULL LIST

April 17, 2025
5

Dollar slips on hopes of US-Iran resolution

April 14, 2026
6

American drummers to storm Nigeria for Nation’s Rhythm Festival

April 23, 2025
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

No air traffic control at California airport amid US govt shutdown — Governor

October 7, 2025
3

Labour Party crisis: Abure-led NEC threatens to sanction Gov Otti, Peter Obi

April 7, 2025
4

FG votes N53 billion for renovation of 103 foreign missions

December 31, 2024
5

Court remands woman over attempt to cut off boyfriend’s manhood

April 15, 2025
6

Man rescued after 6 months in kidnappers’ den

December 19, 2023

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

NLC president’s arrest: Aviation unions put workers on red alert, slam Gov Uzodinma

November 2, 2023

Nigeria’s rising external debt service raises red flags, say analysts

August 6, 2025

Nigeria’s Afrobeats star Davido joins Recording Academy as Grammys voting member

September 23, 2025

Stop giving excuses, end banditry, killings – Former Army chief, TY Danjuma admonishes military

September 17, 2024
Top posts

Categories

  • News4479
  • Politics3932
  • Crime3817
  • International2671
  • Sports2204
  • Business & Economy2083
  • Headlines2049
  • Education1224
  • Matilda Showbiz868
  • Health777
  • Entertainment711
  • Africa441
  • Religion432
  • Environment314
  • Special257
  • Arts & Culture226
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Info Tech214
  • Interview175
  • Inside Akwa Ibom Today166
  • Opinion144
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade114
  • Advert30
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Trends16
  • Local News4

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact