Skip to content
Monday 14 September 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Bonanza! Bonanza!! Bonanza!!! 20k dey wait for you

The FrontierThe FrontierJune 14, 2025 1691 Minutes read0

E don tey gan wen I dey nack una sweet, sweet tori about wetin I dey take my eye see for Lagos roads everyday for dis my taxi driver work.

Today, me sef wan relax and hear una dey talk.

Una kukuma know say tomorrow na Father’s Day for di hole world. Na im make, as better father and husband, I wan make all di people wey dey read my tori happy well well – father o, mother o, pikin o, brother o, sister o, etc etc.

I get 20k wey I wan dash una, but no be free o. After all, noting for dis world be free. Dem even dey talk am for Oyibo say, “Diaris no free food even for Freetown”.

Dis money wey dey my hand so, na for anybody wey go give correct answer to ALL di 10 question dem wey I wan ask about Oga MAT and im taxi driver work.

Make afraid no catch you, dis one no be JAMB question – dis one no mago mago, no America Wonder. And no be kalokalo like Ponzi. Dis one, if you get am, you don get am be dat.

1. Wetin be di name of Oga MAT wife and dia two woman pikin dem?

2. What part of Lagos gan gan Oga MAT dia garage dey?

3. List name of any 3 member dem for Oga MAT dia union branch

4. Who be Sikiratu and wetin be di sweet name wey Oga MAT dey call am?

5. Every evening wen Oga MAT close for work, e dey go nack im Usual for one joint before e begin go house. Wetin be di name of dat joint?

6. Which area for Lagos Oga MAT dey live with im family?

7. Wetin be di name of Oga MAT landlord?

8. State in not more dan 15 words why Oga MAT run comot for im village come Lagos?

9. Before Oga MAT begin do Lagos taxi driver work, wetin e dey do?

10. Wetin be Oga MAT real name in full? And wetin dat MAT for im nickname stand for?

Una go see name of di winner next week.

Make we jam again next Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

 

Tags
Bonanza! Bonanza!! Bonanza!!!Oga MAT
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post UNCOVERED: Health benefits for women who have sex at least once weekly
next post ROMANCE GONE SOUR: I got my husband arrested by the police after he punched me till I bled
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Matilda Showbiz

Vacancy: Part-time wife wanted. Na urgent!

September 12, 20260
Matilda Showbiz

ROMANCE GONE SOUR: A co-landlord confessed to me that he had been sleeping with my wife who had told him I was dead

September 12, 20260
Gists

Sensuous American singer and actress Lady Gaga welcomes first child with fiancé

September 12, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Africa

South Africa silent as outrage trails killing of two Nigerians

September 14, 20260
Crime

Hard drugs uncovered in loaves of bread

September 14, 20260
Politics

2027: INEC’s final list stirs disputes over candidates, party factions

September 14, 20260
Education

Back-to-school: Security worries persist as N144 billion Safe School Initiative fails to deliver

September 14, 20260
Politics

Four months to 2027 elections, parties yet to energise campaign machinery

September 14, 20260
Health

NAFDAC creates 600-pharmacists reserve pool for fake drugs fight

September 14, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

South Africa silent as outrage trails killing of two Nigerians

September 14, 2026

Hard drugs uncovered in loaves of bread

September 14, 2026

2027: INEC’s final list stirs disputes over candidates, party factions

September 14, 2026

Back-to-school: Security worries persist as N144 billion Safe School Initiative fails to deliver

September 14, 2026

Four months to 2027 elections, parties yet to energise campaign machinery

September 14, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

South Africa silent as outrage trails killing of two Nigerians

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Keke rider returns misplaced ₦4 million to passenger •VIDEO

June 27, 2025
3

British soldier accused of rape arrested in Kenya

June 9, 2025
4

Unlikely collaborations we’ll love to see in 2026

January 3, 2026
5

Compensation delays 157-kilometre Kano–Katsina Road project, says FG

January 24, 2026
6

Customs officers kick against plan to halt implementation of new promotion scheme

October 29, 2023
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Xenophobia: FG talks tough, urges South Africa to take concrete action against attacks on Nigerians

July 28, 2026
3

Christians in Nigeria reject proposed ban on preaching inside vehicles

July 23, 2026
4

2025 Africa Cup of Nations: Super Eagles land in Morocco, begin final preparation

December 19, 2025
5

Nigerian man nabbed in India for scamming 100 women

September 29, 2025
6

Council chairman shuts market over prostitution, other immoral activities

December 26, 2024

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Tinubu meets with Obi, Fayemi at Pope Leo’s inauguration

May 19, 2025

BREAKING: Many women, children, killed as gunmen attack Kaduna again

July 27, 2026

FG hands over Ikere hydropower plant to concessionaire

January 31, 2026

REVEALED: Real reason former President Jonathan sacked me as Sports Minister — Bolaji Abdullahi

January 29, 2026
Top posts

Categories

  • News5022
  • Politics4694
  • Crime4495
  • International3114
  • Sports2519
  • Business & Economy2313
  • Headlines2244
  • Education1407
  • Matilda Showbiz1016
  • Health904
  • Entertainment835
  • Africa599
  • Religion486
  • Environment376
  • Special278
  • Info Tech249
  • Arts & Culture240
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today213
  • Interview191
  • Opinion154
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade134
  • World Cup 202695
  • Advert36
  • Trends23
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5
  • The Surge2

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact