Skip to content
Monday 22 June 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Lagos sisi dem don bring anoder banger

The FrontierThe FrontierJuly 26, 2025 1851 Minutes read0

Replay

I jus dey pray say make Eledumare get pity for us man pikin dem wey dey for Lagos.

Di kind orisirisi trap wey Lagos sisi dem dey set for man pikin, e too much.

If dem try one ting and e come be like say people don come sabi dat ting, dem go change am, try anoder system.

E come be like say na only how to set trap to take tear man dia pocket patapata na im all dis Lagos sisi dem dey siddon dey plan everyday. Tori Olorun!

Na so I siddon yesterday for our garage wey dey near under Ikeja bridge, two sisi waka come. Dem tell me make I carry dem go Balogun market. I say oya nah. Dem say dem dey go do shopping, weda I go wait, after dem don buy wetin dem wan buy finish, I go carry dem come back for Anifowoshe for Ikeja.

I tell dem say to carry dem go Balogun market for Isale Eko, dat one na drop, e get im own price. But to wait for dem and bring dem back to Ikeja, dat one na charter. Dem ask me di price of di two both of dem, I tell dem. Dem say make I carry dem for charter. Quick, quick di yellow sisi comot money for purse, pay me complete. Olorun Oba o!

Wetin I dey wait for? No be money I find come for Lagos?

I open my guonguoro door kia kia, di two both of dem siddon for backseat. I close di door, salute dem, den run go open my own door and jump inside for steering. I open ignition, start di engine, put am for gear one, and off we go.

We no even reach Ikeja Roundabout wen dis two sisi dem begin nack tori.

And wetin dem dey talk, all na about how dem dey set trap for man to drop pay.

(To be continued)

Make we jam again next Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

Tags
anoder bangerLagos sisi demOga MAT
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Hot Lyrics: LAYE MI, by BNXN
next post Veteran showbiz maestro Charly Boy breaks silence on renaming bus stop after rapper Olamide ‘Baddo’
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

Popular Ghanaian actor Van Vicker bags First Class Law degree

June 20, 20260
Gists

Mistreated wives will show you ‘shege’ in old age – Veteran actor Chiwetalu Agu warns men

June 20, 20260
Gists

I would be unemployed without music, says Afrobeats singer Ayra Starr

June 20, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
News

RETIREMENT BOMBSHELL: Five DCGs to lead 1,516 officers out of Customs Service

June 22, 20260
Politics

By-elections: APC sweeps Nasarawa, Enugu, Kano, Ondo •PDP holds Rivers

June 22, 20260
Crime

Suspected terrorists burn down Civil Defence checkpoint, brothel; kidnap resident

June 22, 20260
Politics

My father begged to pay my school fees – Bayelsa deputy governor

June 22, 20260
Business & Economy

From airports to airlines, governors sink over N500 billion in new carriers, fleet

June 22, 20260
Headlines

REVEALED: FG took N1.1 trillion from May Federal Account revenue before sharing, says research expert Dele Oye

June 22, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

RETIREMENT BOMBSHELL: Five DCGs to lead 1,516 officers out of Customs Service

June 22, 2026

By-elections: APC sweeps Nasarawa, Enugu, Kano, Ondo •PDP holds Rivers

June 22, 2026

Suspected terrorists burn down Civil Defence checkpoint, brothel; kidnap resident

June 22, 2026

My father begged to pay my school fees – Bayelsa deputy governor

June 22, 2026

From airports to airlines, governors sink over N500 billion in new carriers, fleet

June 22, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

RETIREMENT BOMBSHELL: Five DCGs to lead 1,516 officers out of Customs Service

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Again, Trump fined $10,000 for violating gag order

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

REVEALED: How I have been battling with brain disease – Nollywood actress Bisola Badmus

December 5, 2023
3

Controversial singer, Portable set to go back to school •VIDEO

November 8, 2025
4

South African court seeks answers on missing Nigerian after drug raid

July 7, 2025
5

Nigeria records 2.5 million malnourished children annually — FG

October 9, 2024
6

Peter Obi backs planned nationwide protest, warns against violence

July 29, 2024
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Los Angeles fires rage on as residents sift through death and destruction

January 10, 2025
3

Gov Obaseki’s new minimum wage Greek gift to Edo civil servants – APC candidate Okpebholo

May 2, 2024
4

Hunger protest: Why hardship persists in Nigeria – APC chieftain

July 29, 2024
5

Courtrooms shouldn’t be used for media briefings – Nigeria Bar Association knocks activist Sowore

March 25, 2026
6

Jailbreak: Authorities confirm killing of official at Koton-Karfe Prison

March 25, 2025

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Africa recorded highest aviation accident rate in 2025 – Report

March 10, 2026

Son to leave Tottenham this summer after 10 years

August 2, 2025

Lady recounts ordeal in kidnappers’ den

July 17, 2024

Senator Natasha Akpoti-Uduaghan’s suspension long overdue – Urobo Mayor

March 7, 2025
Top posts

Categories

  • News4675
  • Politics4304
  • Crime4065
  • International2830
  • Sports2352
  • Business & Economy2174
  • Headlines2114
  • Education1296
  • Matilda Showbiz929
  • Health826
  • Entertainment761
  • Africa515
  • Religion467
  • Environment329
  • Special266
  • Info Tech229
  • Arts & Culture227
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today180
  • Interview179
  • Opinion150
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade121
  • Advert30
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Trends17
  • Local News5
  • World Cup 20265

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact