Skip to content
Saturday 19 September 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Hurry! Dat Bonanza still dey

The FrontierThe FrontierJune 21, 2025 1952 Minutes read0

Last week I say make I do Bonanza wey I go take do reward people wey dey read my sweet, sweet tori every time, I no know say I don carry babanla wahala put for my head.

My broda, as people see say 20k prize dey wait for di winner of di question dem wey I ask about Oga MAT, come see as everybody rush to answer di question dem.

I jus see people send answer dem from left, right and center, sote di battery of my torch light chinko phone peme. Some people even send dia answer four times.Tori Olorun!

Na im I take know say true, true ebi npa wa for dis our Naija under dis Emilokan gofment.

But di ting be say, nobody answer all di 10 question correct. Some get 7/10, some get 8/10, some get 9/10. Nobody get 10/10.

Dose people try gan, but dem no get all. Na im make I say, dis week, make I bring back di same question dem, weda or wedan’t sombori go fit get 10/10 make e win di 20k.

Dis one no be kalokalo or Ponzi. I no be JAMB wey go collect your money to take do dia exam, dem go still jam you. No be juju be dat?

Make una try di question dem again, na di last chance be dis:

1. Wetin be di name of Oga MAT wife and dia two woman pikin dem?

2. What part of Lagos gan gan Oga MAT dia garage dey?

3. List name of any 3 member dem for Oga MAT dia union branch

4. Who be Sikiratu and wetin be di sweet name wey Oga MAT dey call am?

5. Every evening wen Oga MAT close for work, e dey go nack im Usual for one joint before e begin go house. Wetin be di name of dat joint?

6. Which area for Lagos Oga MAT dey live with im family?

7. Wetin be di name of Oga MAT landlord?

8. State in not more dan 15 words why Oga MAT run comot for im village come Lagos?

9. Before Oga MAT begin do Lagos taxi driver work, wetin e dey do?

10. Wetin be Oga MAT real name in full? And wetin dat MAT for im nickname stand for?

Una go see name of di winner next week.

Make we jam again on Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

Tags
BonanzaHurryOga MAT
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Nigeria’s Top 10 Songs, with ITTY OKIM •Week 25
next post Hot Lyrics: LUVALUVAH, By Olamide
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Matilda Showbiz

Vacancy: Part-time wife wanted. Na urgent!

September 12, 20260
Matilda Showbiz

ROMANCE GONE SOUR: A co-landlord confessed to me that he had been sleeping with my wife who had told him I was dead

September 12, 20260
Gists

Sensuous American singer and actress Lady Gaga welcomes first child with fiancé

September 12, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Health

Body cells that cheat death: New clue to why some Cancers return

September 19, 20260
Crime

FG suspends 20 Civil Defence officers over miners deaths, constitutes committee for investigation •FULL LISTS

September 19, 20260
Religion

Jehovah’s Witnesses announce adjustment to blood transfusion policy

September 19, 20260
Opinion

Wike, stop harassing FCT teachers, By U. Ndagi

September 19, 20260
Crime

Calabar viral shooting: 24-year-old suspected cult leader in Police net

September 19, 20260
Crime

Alleged certificate forgery: Former minister Nnaji returns to court Monday

September 19, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Body cells that cheat death: New clue to why some Cancers return

September 19, 2026

FG suspends 20 Civil Defence officers over miners deaths, constitutes committee for investigation •FULL LISTS

September 19, 2026

Jehovah’s Witnesses announce adjustment to blood transfusion policy

September 19, 2026

Wike, stop harassing FCT teachers, By U. Ndagi

September 19, 2026

Calabar viral shooting: 24-year-old suspected cult leader in Police net

September 19, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Body cells that cheat death: New clue to why some Cancers return

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

JUST IN: Panic as popular Abuja shopping complex burnt down

October 30, 2025
3

APC shifts presidential primary, revises 2027 election timetable

April 24, 2026
4

LCCI elects Leye Kupoluyi as President, Chairman of Council

December 5, 2025
5

Kano guber: Shekarau counsels Gov Yusuf, Gawuna ahead of Supreme Court judgment

December 27, 2023
6

FG to Judges: Ensure full implementation of anti-torture law

December 6, 2023
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Very devastating – Emir decries early girl-child marriage

February 4, 2026
3

CBN unveils 2026 monetary policy agenda

March 26, 2026
4

Lagos airport locked down, roads blocked as blind persons protest

August 12, 2025
5

War without end: 2 courts summon Akpabio, Nwaebonyi over Natasha

June 5, 2025
6

Almajiri teacher in police net for assaulting pupil

September 25, 2025

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Lagos taskforce arrests 15 minors, 12 adults for street begging

December 18, 2024

Why we shot at Gov Fubara — Rivers police

November 1, 2023

Mercy Chinwo’s baby boy: Gospel singer, Nathaniel Bassey petitions IGP over defamation

April 3, 2024

Oscars 2026: British-Nigerian movie celebrities invited to join awards Academy

June 26, 2026
Top posts

Categories

  • News5041
  • Politics4730
  • Crime4527
  • International3132
  • Sports2535
  • Business & Economy2330
  • Headlines2248
  • Education1416
  • Matilda Showbiz1016
  • Health913
  • Entertainment843
  • Africa602
  • Religion489
  • Environment378
  • Special278
  • Info Tech252
  • Arts & Culture240
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today217
  • Interview192
  • Opinion155
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade134
  • World Cup 202695
  • Advert36
  • Trends23
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5
  • The Surge3

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact