Skip to content
Tuesday 13 October 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Lagos sisi dem don bring anoder banger

The FrontierThe FrontierJuly 12, 2025 2131 Minutes read0

I jus dey pray say make Eledumare get pity for us man pikin dem wey dey for Lagos.

Di kind orisirisi trap wey Lagos sisi dem dey set for man pikin, e too much.

If dem try one ting and e come be like say people don come sabi dat ting, dem go change am, try anoder system.

SDP Poster Layout

E come be like say na only how to set trap to take tear man dia pocket patapata na im all dis Lagos sisi dem dey siddon dey plan everyday. Tori Olorun!

Na so I siddon yesterday for our garage wey dey near under Ikeja bridge, two sisi waka come. Dem tell me make I carry dem go Balogun market. I say oya nah. Dem say dem dey go do shopping, weda I go wait, after dem don buy wetin dem wan buy finish, I go carry dem come back for Anifowoshe for Ikeja.

I tell dem say to carry dem go Balogun market for Isale Eko, dat one na drop, e get im own price. But to wait for dem and bring dem back to Ikeja, dat one na charter. Dem ask me di price of di two both of dem, I tell dem. Dem say make I carry dem for charter. Quick, quick di yellow sisi comot money for purse, pay me complete. Olorun Oba o!

Wetin I dey wait for? No be money I find come for Lagos?

I open my guonguoro door kia kia, di two both of dem siddon for backseat. I close di door, salute dem, den run go open my own door and jump inside for steering. I open ignition, start di engine, put am for gear one, and off we go.

We no even reach Ikeja Roundabout wen dis two sisi dem begin nack tori.

And wetin dem dey talk, all na about how dem dey set trap for man to drop pay.

(To be continued)

Make we jam again next Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

Tags
anoder bangerLagosOga MATsisi dem
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Hot Lyrics: TATATA, by Burna Boy ft. Travis Scott
next post ROMANCE GONE SOUR: I developed high blood pressure after I discovered my husband had another wife
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gossips

My wife knew I dated actresses, yet didn’t fight them – Yoruba actor Yinka Quadri

October 10, 20260
Gists

Fame hasn’t changed my sense of humour — Nigeria’s songbird Ugoccie

October 10, 20260
Gists

Felabration 2026: Former Femi Kuti backup singer and dancer Emee Freda returns to Shrine with new artistic identity

October 10, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
News

Child soldier: US blacklists Nigeria, threatens to cut military aid

October 13, 20260
Business & Economy

17.9 million Nigerians fall into poverty in three years – Report

October 13, 20260
Crime

Kidnapped couple begs for rescue from captivity •Abductors demand N300 million ransom

October 13, 20260
Business & Economy

Anxiety as crude oil hits $106, raises fuel price despite 30-day discount by FG

October 13, 20260
News

Youth Corps member killed, several injured as speeding truck rams into multiple vehicles

October 13, 20260
Entertainment

I wish I had my father’s brain – DJ Cuppy, daughter of billionaire businessman Femi Otedola

October 13, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Child soldier: US blacklists Nigeria, threatens to cut military aid

October 13, 2026

17.9 million Nigerians fall into poverty in three years – Report

October 13, 2026

Kidnapped couple begs for rescue from captivity •Abductors demand N300 million ransom

October 13, 2026

Anxiety as crude oil hits $106, raises fuel price despite 30-day discount by FG

October 13, 2026

Youth Corps member killed, several injured as speeding truck rams into multiple vehicles

October 13, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Child soldier: US blacklists Nigeria, threatens to cut military aid

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

2027 elections: PDP zones presidential slot to South, says North retains party chairmanship

August 26, 2025
3

Coalition: I have not seen Peter Obi in one year – ADC national chairman

March 27, 2025
4

NAFDAC evacuates flood-damaged drugs from markets

September 18, 2024
5

Senators reject electricity tariff hike

April 30, 2024
6

2027 election: Rotational presidency will end if Atiku wins — Senator Shehu Sani warns

September 26, 2026
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

FG replies Atiku, promises to provide cost of Lagos-Calabar coastal highway

April 10, 2024
3

Aviation Authority meets Ibom Air passenger Comfort Emanson, crew members

August 21, 2025
4

Refinery access war: Dangote, govt regulator clash in court

September 10, 2026
5

APC primaries: Late former President Buhari’s son defeats son of ex-DSS boss in Daura Reps race

May 17, 2026
6

At Christmas, Pope calls for arms to be silenced across the world

December 25, 2024

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

APC primary: Members destroy party LG secretariat as controversy mars exercise

March 25, 2025

400 deported Nigerians arrive at Abuja airport from UAE

September 12, 2024

Importers to pay more as Customs revises rate to N783/$ amid 70% decline

November 10, 2023

UK removal threat: Nigerian students scramble for work visa

September 7, 2025
Top posts

Categories

  • News5137
  • Politics4837
  • Crime4601
  • International3210
  • Sports2582
  • Business & Economy2372
  • Headlines2281
  • Education1446
  • Matilda Showbiz1047
  • Health937
  • Entertainment880
  • Africa615
  • Religion497
  • Environment396
  • Special279
  • Info Tech261
  • Arts & Culture243
  • Inside Akwa Ibom Today231
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Interview196
  • Opinion158
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade137
  • World Cup 202695
  • Advert36
  • Trends25
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5
  • The Surge4

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact