Skip to content
Sunday 11 October 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Papa, Mama, hold una man-pikin well o (2)

The FrontierThe FrontierMarch 1, 2025 2081 Minutes read0

…Continued from last Saturday

I rush di last bottle of My Usual and Point-and-Kill, den tell Madam Shine make e give me my bill.

Madam Shine tell di salesgirl make e give me my bill, I say no, na you Madam Shine, go give me bill, and make e do quick, say time don too go, or I go jus begin dey go my house.

SDP Poster Layout

Wen e see say my eye don red, na im Madam Shine come meet me.

E talk am small for my ear say why I wan spoil business for am? E say dat bobo wey I see so, promise am say if e gree give am kini, di bobo go give am 200k. E say na im make e no wan make di bobo see am siddon with me. E say na im new catch be dat. E say di bobo dey even dey call am for midnight for video make dem dey do kini for phone.

I ask Madam Shine weda im husband no dey house. E say im husband and dia five pikin dem neva come back since dem go village for New Year.

Madam Shine give me bill, put everyting wey me and im drink and chop – My Usual (2 bottles) and Point-and-Kill, for me; Odekun (5 bottles) and Nkwobi for Madam Shine. Hmmm, my broda, by di time I pay finish, na so all di money wey I work dat yesterday, from morning till night, jus go. Sope o tilo.

Na im make I warn all Papa and Mama say, if una man-pikin say e wan marry any sisi or woman wey dey work for beer parlour, take am go di place wey dem go do deliverance for dat your man-pikin, make im eye clear. Beer parlour madam and dia salesgirl dem, na di same ten and ten pence. Dia own pass Ashewo wey dey for hotel sef. Tori Olorun!

Make we jam again next Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigerian media, since 1994.

Tags
Mamaman-pikinOga MATPapa
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Ramadan: Activist Abayomi Mighty preaches love, unity, selflessness
next post ROMANCE GONE SOUR: My husband uses sex enhancing concoctions, does not care how I feel
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gossips

My wife knew I dated actresses, yet didn’t fight them – Yoruba actor Yinka Quadri

October 10, 20260
Gists

Fame hasn’t changed my sense of humour — Nigeria’s songbird Ugoccie

October 10, 20260
Gists

Felabration 2026: Former Femi Kuti backup singer and dancer Emee Freda returns to Shrine with new artistic identity

October 10, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Gossips

My wife knew I dated actresses, yet didn’t fight them – Yoruba actor Yinka Quadri

October 10, 20260
Gists

Fame hasn’t changed my sense of humour — Nigeria’s songbird Ugoccie

October 10, 20260
Gists

Felabration 2026: Former Femi Kuti backup singer and dancer Emee Freda returns to Shrine with new artistic identity

October 10, 20260
Matilda Showbiz

I wan begin do dry fasting

October 10, 20260
Matilda Showbiz

Nigeria’s Top 10 Songs with ITTY OKIM •Week 41

October 10, 20260
Matilda Showbiz

Hot Lyrics: IF YOU LIKE, by Bnxn

October 10, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

My wife knew I dated actresses, yet didn’t fight them – Yoruba actor Yinka Quadri

October 10, 2026

Fame hasn’t changed my sense of humour — Nigeria’s songbird Ugoccie

October 10, 2026

Felabration 2026: Former Femi Kuti backup singer and dancer Emee Freda returns to Shrine with new artistic identity

October 10, 2026

I wan begin do dry fasting

October 10, 2026

Nigeria’s Top 10 Songs with ITTY OKIM •Week 41

October 10, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

My wife knew I dated actresses, yet didn’t fight them – Yoruba actor Yinka Quadri

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Bad Economy: Shoprite stores shut in Ibadan, Ilorin, shelves empty in Lagos, Abuja •Companies that have exited Nigeria

September 18, 2025
3

Nigeria’s popular music star Adekunle Gold splashes cash on first-class students

July 17, 2025
4

BREAKING: Workers begin protest in Ogun

February 27, 2024
5

After 7 months in IDP camp: Okuama natives return home downcast

January 25, 2025
6

Veteran entertainer Charly Boy slams Lagos council chairman over bus stop renaming

July 28, 2025
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

ROMANCE GONE SOUR: My husband is a drug addict, confessed he was expelled from school for cultism

August 8, 2026
3

JUST IN: FG declares one-day Public Holiday

August 21, 2026
4

2025 budget: Ministries in dilemma as fund requests suspended

August 14, 2025
5

UK increases minimum wage of immigrants by 48 per cent

April 5, 2024
6

Russia ready for talks with Trump on Ukraine – President Putin

January 24, 2025

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Security operative captured gunning down protester

August 6, 2024

Nigerians knock Tinubu over 1,411 delegates to COP28

December 4, 2023

Second chance: Nigeria’s Super Falcons will give their best against South Africa today – Coach Madugu

August 13, 2026

EyeCare with Dr Priscilia Imade: Diabetic eye disease

November 4, 2024
Top posts

Categories

  • News5126
  • Politics4828
  • Crime4596
  • International3204
  • Sports2579
  • Business & Economy2367
  • Headlines2280
  • Education1444
  • Matilda Showbiz1047
  • Health936
  • Entertainment876
  • Africa615
  • Religion496
  • Environment395
  • Special279
  • Info Tech259
  • Arts & Culture243
  • Inside Akwa Ibom Today230
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Interview195
  • Opinion158
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade136
  • World Cup 202695
  • Advert36
  • Trends25
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5
  • The Surge4

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact