Skip to content
Saturday 29 August 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

See me, see wahala dis new year

The FrontierThe FrontierJanuary 10, 2026 1152 Minutes read0

Di kind wahala wey man pikin dey see for dis our taxi driver work everyday, I don dey tink dis new year weda or wedan’t make I stop di work.

But di ting be say, if I say make I no do taxi driver work again, na wetin I go come dey do as I don dagba finish?

Since 1965 wen I run comot for my village for Ogbomoso come Lagos, I first be mecho apprentice, after dat, na taxi driver work I dey do till today.

Na di work I do take marry my wife, Bose, den we come born our two woman pikin dem – Bisi and Funke.

Na di work I dey do get money to pay house rent for dat Baba Braimoh face-me-I-face-you house wey we dey live for Abule Egba.

Na di work I dey do wey I dey take feed my family, take care of dem and pay my two woman pikin school fees.

Shey na now I go come change work?

Wetin my mouth see yesterday morning, my eye no fit talk am.

I comot for house, put my guonguoro for road dat early morning say make I begin drive go our garage wey dey near Ikeja under bridge, as I jus reach Pen Cinema, na im one sisi stop me. E say make I go drop am for Ogba. I tell am how much e go pay, e gree. I say make e enter. Di sisi enter front seat. Na so we begin dey go o.

Di sisi open im hand bag, bring out mirror, eye pencil, lips stick, comb. Na so e begin paint im face dat early morning. I sure say na man house wey e go do night shift, e from come so.

Di next ting be say, e carry im blouse up, di two ripe paw paw wey dey for im chest show, di ting jus point like say e wan enter my eye. Di sisi say e forgot im bra for wia e go sleep. I do like say I no hear am.

Small time, e use style touch my kini. I ask am wetin be dat, e say make I no vex, say na mistake.

Small time again, e carry im mini skirt up, e look me to know weda I see wetin e do. E no know say I use corner eye dey look am.

E come carry im mini skirt up patapata make I see say e no wear dross. Tori Olorun!

Na dat time I come talk am for my mind say I don enter wahala for ashewo hand dis morning.

Di next ting be say, e hold my shokoto, pull di shokoto rope, bring out my kini. As e bend down to put my kini for mouth, na im I match break fiaaaam!

Kilode gan!

(To be continued)

Make we jam again next Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

Tags
New YearOga MATSee mesee wahala
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Hot Lyrics: PAPARAZZI, by Shoday & FOLA
next post ROMANCE GONE SOUR: My wife’s lover helped her to climb gate, jump into the compound after bringing her back home late
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

Housekeeper wins $13 million court judgment against American music star Chris Brown

August 22, 20260
Gists

BBNaija Season 11: Cassi wins Arena Games for Week 4

August 22, 20260
Gossips

My wife filed for divorce without any quarrel – Popular Gospel singer Asu Ekiye

August 22, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Health

Nigerian doctors want to stay but can’t, says NMA

August 29, 20260
Politics

2027: SDP pledges 50% women share in political appointments

August 29, 20260
Crime

How we made ₦100,000 in 10 minutes, used fake gun to scare victims — Suspected vehicle vandals

August 29, 20260
Crime

Two Colombian women held captive in Lagos by trafficking syndicate rescued

August 29, 20260
International

Ecuador former President sentenced to 5 years imprisonment for corruption

August 29, 20260
News

Building collapses in Abuja, two rescued

August 29, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Nigerian doctors want to stay but can’t, says NMA

August 29, 2026

2027: SDP pledges 50% women share in political appointments

August 29, 2026

How we made ₦100,000 in 10 minutes, used fake gun to scare victims — Suspected vehicle vandals

August 29, 2026

Two Colombian women held captive in Lagos by trafficking syndicate rescued

August 29, 2026

Ecuador former President sentenced to 5 years imprisonment for corruption

August 29, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Nigerian doctors want to stay but can’t, says NMA

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

BREAKING: Ozekhome reacts to Supreme Court judgment

October 26, 2023
3

Lagos Assembly moves to address land grabbing menace, tasks Governor Sanwo-Olu

August 26, 2025
4

PSG lose to Dortmund to open Champions League semis

May 2, 2024
5

MC Oluomo vs NURTW saga: Thugs attack Abuja NUJ secretariat, injure many

November 22, 2024
6

Association of Public Procurement Practitioners of Nigeria demands apology from CIPSM over “unwarranted public statements”

September 7, 2025
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

APC National Chairman Nentanwe given 2-week ultimatum to resign

November 1, 2025
3

REVEALED: How wealthy Nigerians sponsored successful military coups — Former military president Babangida

August 15, 2026
4

Peter Obi slams FG over lavish borrowing, spending •Says debt burden will soon wreck economy

January 9, 2024
5

Dollar slips on hopes of US-Iran resolution

April 14, 2026
6

If FG is serious, insecurity can end in 6 months — Senator Ndume

April 14, 2026

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

REVEALED: ‘Fake’ Presidential Council DG Adeyemi held at former SARS headquarters – Source

July 17, 2026

Super TV CEO murder trial: Police officer testifies, says Chidinma admitted spiking late Usifo Ataga’s drink

January 25, 2024

Nigeria’s Tom Dele-Bashiru returns to Etihad, reflects on football journey

September 24, 2024

Peter Obi laments rising bloodshed, faults leadership’s lack of empathy

June 22, 2025
Top posts

Categories

  • News4967
  • Politics4624
  • Crime4435
  • International3068
  • Sports2477
  • Business & Economy2283
  • Headlines2231
  • Education1379
  • Matilda Showbiz991
  • Health885
  • Entertainment822
  • Africa585
  • Religion486
  • Environment372
  • Special277
  • Info Tech247
  • Arts & Culture240
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today206
  • Interview186
  • Opinion153
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade131
  • World Cup 202695
  • Advert34
  • Trends23
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact