Skip to content
Saturday 3 October 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

See me, see wahala for dis new year

The FrontierThe FrontierJanuary 4, 2025 4152 Minutes read0

Di kind wahala wey man pikin dey see for dis our taxi driver work everyday, I don dey tink dis new year weda or wedant make I stop di work.

But di ting be say, if I say make I no do taxi driver work again, na wetin I go come dey do as I don dagba finish?

Since 1965 wen I run comot for my village for Ogbomoso come Lagos, I first be mecho apprentice, after dat, na taxi driver work I dey do till today 4th January, 2025.

Na di work I do take marry my wife, Bose, den we come born our two woman pikin dem – Bisi and Funke. Na di work I dey do get money to pay house rent for dat Baba Braimoh face-me-I-face-you house wey we dey live for Abule Egba.

Na di work I dey do wey I dey take feed my family, take care of dem and pay my two pikin dem school fees. Shey na now I go come change work?

Wetin my mouth see yesterday morning, my eye no fit talk am.

I comot for house, put my guonguoro for road dat early morning say make I begin drive go our garage wey dey near Ikeja under bridge. As I jus reach Pen Cinema, na im one sisi stop me. E say make I go drop am for Ogba. I tell am how much e go pay, e gree. I say make e enter. Di sisi enter front seat. Na so we begin dey go.

Di sisi open im hand bag, bring out mirror, eye pencil, lips stick, comb. Na so e begin paint im face dat early morning. I sure say na man house wey e go do night shift, e from come so.

Di next ting be say, e carry im blouse up, di two ripe paw paw wey dey for im chest show, di ting jus point like say e wan enter my eye. E say e forgot im bra for wia e go sleep. I do like say I no hear am.

Small time, e use style touch my kini. I ask am wetin be dat, e say make I no vex, say na mistake.

Small time again, e carry im mini skirt up small, e look me to know weda I see wetin e do. E no know say I use corner eye dey look am.

E come carry im mini skirt up patapata make I see say e no wear dross. Tori Olorun!

Na dat time I come talk am for my mind say I don enter wahala for ashewo hand dis morning.

Di next ting be say, e hold my shokoto trouser, pull di shokoto rope, bring out my kini. As e bend down to put my kini for mouth, na im I match break fiaaaam!

(To be continued)

Make we jam again next Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT(Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigerian Media, since 1994.

 

Tags
New YearOga MATSee mesee wahala
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post ROMANCE GONE SOUR: My husband has an insatiable desire for sex, married 3 women after me
next post You’ll be blessed with fruit of the womb this year — Star actress Funke Akindele prays for colleague, Eniola Badmus
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Matilda Showbiz

I don become married bachelor. Tori Olorun!

September 26, 20260
Gists

Africa Magic airs documentary celebrating late veteran actor Olu Jacobs’ legacy

September 26, 20260
Gists

Celebrity boxing against BBNaija star Phyna: Nollywood actress Nkechi Blessing spits fire, brimstone

September 26, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Sports

Team manager Tuchel open to picking players outside Premier League for England

October 2, 20260
Education

University of Ibadan remains Nigeria’s best in new research ranking — Report

October 2, 20260
International

Schools shut as violent protest breaks out in France

October 2, 20260
Crime

Boko Haram terrorists gun down farmers in Borno

October 2, 20260
Arts & Culture

Kano Durbar: Emir Sanusi, Bayero risk arrest for breach of peace

October 2, 20260
News

Edo governor’s aide, social media commentator clash over state govt criticisms

October 2, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Team manager Tuchel open to picking players outside Premier League for England

October 2, 2026

University of Ibadan remains Nigeria’s best in new research ranking — Report

October 2, 2026

Schools shut as violent protest breaks out in France

October 2, 2026

Boko Haram terrorists gun down farmers in Borno

October 2, 2026

Kano Durbar: Emir Sanusi, Bayero risk arrest for breach of peace

October 2, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Team manager Tuchel open to picking players outside Premier League for England

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

US suspends visa issuance to Nigerians

December 23, 2025
3

Sit-at-home: IPOB praises South-East residents for total compliance

February 2, 2026
4

PDP knocks Tinubu over hardship, urges love, unity

December 26, 2023
5

Doctors threaten strike over poor working conditions •Give ultimatum

June 21, 2024
6

Xenophobia: South Africa suffers labour drought after exodus of migrants

July 29, 2026
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

2027: It’s improper for PDP to back Tinubu – Turaki-led PDP declares amid peace talks

March 26, 2026
3

Despite 6-time price cuts by Dangote, petrol cost still high

May 23, 2025
4

BREAKING: Court sentences BRT driver to death for killing Lagos fashion designer, Bamise

May 2, 2025
5

Police arrest suspected vandal on Third Mainland Bridge in Lagos, recover 20 road studs

April 15, 2026
6

Fuel scarcity: Devise another means of distributing petrol products – PENGASSAN tells FG

August 22, 2024

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

FG makes U-turn, admits agreement with varsity lecturers

August 30, 2025

God has directed Apostle Femi Lazarus to be based in Kenya, says Reverend Julian Kyula

May 5, 2026

Northern insecurity troubling me most — Tinubu laments

November 23, 2025

Lagos: Group raises concerns over Somolu Constituency I APC primary, seeks Tinubu’s intervention

August 27, 2026
Top posts

Categories

  • News5091
  • Politics4797
  • Crime4573
  • International3176
  • Sports2564
  • Business & Economy2355
  • Headlines2264
  • Education1436
  • Matilda Showbiz1032
  • Health923
  • Entertainment867
  • Africa613
  • Religion493
  • Environment392
  • Special279
  • Info Tech258
  • Arts & Culture243
  • Inside Akwa Ibom Today226
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Interview194
  • Opinion157
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade136
  • World Cup 202695
  • Advert36
  • Trends24
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Local News5
  • The Surge4

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact