Skip to content
Wednesday 22 April 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Sallah meat! Sallah meat!! I don tire

The FrontierThe FrontierJune 22, 2024 2931 Minutes read0

As una no wan ask me how me and Sikiratu waka for Ileya wey jus finish dis week, me sef don put my mouth for permanent position of shut up.

Di only ting I fit talk be say, troughout dat holiday, me and my guonguoro no go any wia for even one minute. I been dey busy dey do sometin somewia with somebody. If you know, you know.

Di only ting now be say, since I resume work after di Ileya, plenty people don come meet me for our garage wey dey near Ikeja under bridge.

Jumoke wey dey bring sachet ogogoro and Igbo come sell for our union member dem, Aisha wey dey bring hot Agbo and di order sisi with extra-large Ikebe wey dey carry Ewa Agonyi for head come sell (Mobile buka), all of dem don come our garage after di odun.

I no be dia customer o, but all of dem come meet me one by one since dis week after Ileya. Di only ting dem dey ask na, “Oga MAT wia my Sallah meat?”

And na di same ting all di passenger dem wey I don carry dey ask me since I resume work dis week after me and Sikiratu (ah, my mouth shut up!).

Everybody dey ask me for Sallah meat like say I follow kill ram. Wetin concern agbero with overload? For wia I for see N1.2m take buy ram for Ileya wen I no be SINator or member of House of RepresentaTHIEVES? I no even be one of dose people wey dey follow Baba for nyash, sote wen Baba fall down flat for ground finish, dem go talk say Baba dobale or Baba do swagger.

Na im make di ting tire me wen everybody dey ask me for Sallah meat wen dem know di people wey kill one million ram as Constituency Project. Tori Olorun!

Abeg make una helep me warn dem say make dem no ask me for Sallah meat again o.

Make we jam again next week Saturday.

Tank you,

Tank you very much,

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigeria’s media, since 1994.

Tags
donOga MATSallah meattire
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Nigeria’s Top 10 Songs, with ITTY OKIM
next post ROMANCE GONE SOUR: My wife threatens to kill me for failing to satisfy her in bed
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Gists

The Burna Boy catalogue clash: Why Warner Music may be sitting in a Nigerian legal hot seat

April 11, 20260
Gists

Star actress Omotola Ekeinde thanks Ooni of Ife for watching her movie ‘Mother’s Love’

April 11, 20260
Gists

Nollywood actor Zubby Michael joins ADC, hints at political ambition

April 11, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Business & Economy

Freight forwarders seek urgent tariffs review

April 21, 20260
International

UK Prime Minister Starmer admits mistake in Mandelson envoy appointment amid Epstein row

April 21, 20260
Crime

N6 billion ransom demand by terrorists for Borno, Kaduna victims sparks security fears

April 21, 20260
Politics

BREAKING: Peter Obi, Kwankwaso supporters launch OK Movement for 2027 presidential race

April 21, 20260
Entertainment

P-Square’s Peter Okoye officially changes birthday date amid rift with twin brother

April 21, 20260
Politics

PDP South-West Zone disowns organisers of press briefing in Ibadan

April 21, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Freight forwarders seek urgent tariffs review

April 21, 2026

UK Prime Minister Starmer admits mistake in Mandelson envoy appointment amid Epstein row

April 21, 2026

N6 billion ransom demand by terrorists for Borno, Kaduna victims sparks security fears

April 21, 2026

BREAKING: Peter Obi, Kwankwaso supporters launch OK Movement for 2027 presidential race

April 21, 2026

P-Square’s Peter Okoye officially changes birthday date amid rift with twin brother

April 21, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

Freight forwarders seek urgent tariffs review

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Again, Trump fined $10,000 for violating gag order

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

FEC approves ₦47.9 trillion 2025 budget

November 14, 2024
3

Corruption allegations: These are heavy offences, Ganduje should resign – Lawyer

April 16, 2024
4

REVEALED: Richest royal family is worth 4 times more than Elon Musk, Bill Gates combined

January 10, 2024
5

I congratulate Nigeria – FG’s counsel hails conviction of Nnamdi Kanu

November 20, 2025
6

Nigeria’s external debt may hit $45 billion before January

November 17, 2024
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Electricity: We’re under burden of exorbitant charges, epileptic supply – Band A customers cry out

July 5, 2025
3

BREAKING: Nigeria’s Super Eagles qualify for AFCON 2025

November 14, 2024
4

GTBank loses bid to reclaim MKO Abiola son’s Lagos mansion

June 20, 2025
5

FG sues Senator Nwebonyi over alleged defamation of Senator Natasha

October 18, 2025
6

Remi Tinubu’s visit: Governor Adeleke’s 2 wives battle over First Lady title

April 23, 2024

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

HAPPENING NOW: Policemen teargas journalists, protesters in Abuja

August 2, 2024

APC to INEC: Cancel Shanono/Bagwai by-election, Ghari re-run in Kano

August 17, 2025

BUA Cement optimistic of cement price drop – Board chairman

July 24, 2025

Car blast kills Russian General hours after US talks

December 22, 2025
Top posts

Categories

  • News4467
  • Politics3914
  • Crime3798
  • International2659
  • Sports2191
  • Business & Economy2076
  • Headlines2039
  • Education1217
  • Matilda Showbiz868
  • Health771
  • Entertainment710
  • Africa436
  • Religion431
  • Environment313
  • Special257
  • Arts & Culture226
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Info Tech210
  • Interview174
  • Inside Akwa Ibom Today164
  • Opinion144
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade113
  • Advert30
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Trends16
  • Local News4

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact