Skip to content
Tuesday 7 July 2026
  • Home
  • Advertise with us
  • Contact
The Frontier
Click to read
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Headlines
  • Education
  • Health
  • Business & Economy
  • Sports
  • More
    • International
    • Religion
    • Entertainment
    • Info Tech
    • Matilda Showbiz
      • Gists
      • Music
      • Gossips
      • Oga MAT
      • Romance
    • Arts & Culture
    • Environment
    • Opinion
    • Features
    • Epistles of Anthony Kila
    • EyeCare with Dr Priscilia Imade
The Frontier
  • News
  • Crime
  • Politics
  • Religion
  • Headlines
  • Education
  • International
  • Business & Economy
  • Entertainment
  • Sports
  • Arts & Culture
  • Environment
  • Health
  • Matilda Showbiz
    • Gists
    • Music
    • Gossips
    • Oga MAT
    • Romance
  • Opinion
  • Epistles of Anthony Kila
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade
  • Info Tech
  • Interview
The Frontier
Click to read
Matilda Showbiz
Matilda ShowbizOga MAT

Papa, Mama, hold una man-pikin well o (2)

The FrontierThe FrontierFebruary 3, 2024 3961 Minutes read0

Continued from last Saturday…

I rush di last bottle of My Usual and Point-and-Kill, den tell Madam Shine make e give me my bill.

Madam Shine tell di salesgirl make e give me my bill, I say no, na you Madam Shine, go give me bill, and make e do quick, say time don too go, or I go jus begin dey go my house.

Wen e see say my eye don red, na im Madam Shine come meet me.

E talk am small for my ear say why I wan spoil business for am? E say dat bobo wey I see so, promise am say if e gree give am kini, di bobo go give am 200k. E say na im make e no wan make di bobo see am siddon with me. E say na im new catch be dat. E say di bobo dey even dey call am for midnight for video make dem dey do kini for phone. I ask Madam Shine weda im husband no dey house. E say im husband and dia five pikin dem neva come back since dem go village for Keresimasi.

Madam Shine give me bill, put everyting wey me and im drink and chop – My Usual (2 bottles) and Point-and-Kill, for me; Odekun (5 bottles) and Nkwobi for Madam Shine. Hmmm, my broda, by di time I pay finish, na so all di money wey I work dat yesterday, from morning till night, jus go. Sope otilo.

Na im make I warn all Papa and Mama say, if una man-pikin say e wan marry any sisi or woman wey dey work for beer parlour, take am go di place wey dem go do deliverance for dat your man-pikin, make im eye clear. Beer parlour madam and dia salesgirl dem, na di same ten and ten pence.

Make we jam again on Saturday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

*Created by Sunny Okim, Oga MAT (Day-to-day experiences of a Lagos taxi driver) is the longest running Pidgin column in Nigerian media, since 1994.

 

Tags
HoldMamaman-pikinOga MATPapauna
FacebookTwitterWhatsAppLinkedInEmailLink
Previous post Hot Lyrics: OMO OLOGO, by Zlatan
next post ROMANCE GONE SOUR: She still claims to be my wife after she left me, got married to 2 other men
Related posts
  • Related posts
  • More from author
Matilda Showbiz

Weda or wedan’t dem like am, na my turn be dis

July 4, 20260
Matilda Showbiz

Players with most goals at 2026 World Cup so far •FULL LIST

July 4, 20260
Gists

I enjoy watching Rema, Burna Boy perform, says US Envoy Keith Heffern

July 4, 20260
Load more
Read also
Inside Akwa Ibom Today

inside the Hill top newspaper

February 9, 20250
Politics

2027 elections: Atiku is on his own, it’s not North’s time now — Former Governor Ali Modu Sheriff

July 7, 20260
World Cup 2026

Mbappe condemns racist abuse by Paraguayan senator after World Cup clash

July 7, 20260
World Cup 2026

Spain end Ronaldo’s World Cup dream, reach quarter-finals

July 7, 20260
International

Prince Harry arrives in UK amid security dispute

July 7, 20260
News

[BREAKING] ‘Fake’ FG Agency: Police arrest Adeyemi’s father amid ongoing forgery probe

July 6, 20260
Education

Over 10,000 persons apply for 1,000 rural teaching jobs in Nasarawa

July 6, 20260
Load more

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

2027 elections: Atiku is on his own, it’s not North’s time now — Former Governor Ali Modu Sheriff

July 7, 2026

Mbappe condemns racist abuse by Paraguayan senator after World Cup clash

July 7, 2026

Spain end Ronaldo’s World Cup dream, reach quarter-finals

July 7, 2026

Prince Harry arrives in UK amid security dispute

July 7, 2026

[BREAKING] ‘Fake’ FG Agency: Police arrest Adeyemi’s father amid ongoing forgery probe

July 6, 2026

inside the Hill top newspaper

0 Comments

2027 elections: Atiku is on his own, it’s not North’s time now — Former Governor Ali Modu Sheriff

0 Comments

5 burnt to death scooping fuel from fallen tanker

0 Comments

Naira slumps further as dollar scarcity bites harder

0 Comments

BREAKING: Appeal Court sacks Senate Minority Leader, orders election rerun

0 Comments

Again, Trump fined $10,000 for violating gag order

0 Comments

Follow us

FacebookLike our page
InstagramFollow us
YoutubeSubscribe to our channel
WhatsappContact us
Latest news
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

Sachet alcohol ban rushed, harmful to economy — Group

January 23, 2026
3

Trump announces posthumous top US civilian honour for slain Charlie Kirk

September 11, 2025
4

Vietnam airlines sign US contracts worth $36.9 billion

February 19, 2026
5

Airlines may refund passengers over Christmas fare hike, says Commission boss

March 12, 2026
6

Drug promotions flooding social media: How patients go blind, suffer stroke, experience kidney failure

September 20, 2025
Popular
1

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025
2

How I sacked my daughter over lateness — Former President Obasanjo

February 10, 2025
3

Constitution Review: Northern, Southern Senators disagree over regional govt

September 29, 2024
4

BREAKING: Tinubu appoints 72 executive members for 12 river basin authorities •FULL LIST

December 18, 2024
5

Governor Makinde approves date to present staff of office to new Olubadan

June 29, 2024
6

Fear grips teachers after colleague’s murder by student

December 2, 2023

About The Frontier

The Frontier is Nigeria’s leading online newspaper. It is published by Okims Media Links Limited headed by Sunny Okim, a veteran journalist who is widely known as The Grandmaster, fondly called so by colleagues and friends for being Nigeria’s pioneer movie journalist.

Most viewed

inside the Hill top newspaper

February 9, 2025

Former Liverpool, Man Utd star Paul Ince banned for drink-driving

July 18, 2025

2027 elections: INEC seeks comprehensive review of electoral legal framework

April 29, 2025

Some states employ fewer than 100 nurses yearly, says NMCN Registrar

August 26, 2025

Lassa fever: UK visitor to Nigeria tests positive as death toll hits 98 in 2 months

March 10, 2025
Top posts

Categories

  • News4720
  • Politics4362
  • Crime4147
  • International2882
  • Sports2361
  • Business & Economy2201
  • Headlines2136
  • Education1318
  • Matilda Showbiz944
  • Health836
  • Entertainment772
  • Africa535
  • Religion469
  • Environment343
  • Special267
  • Info Tech233
  • Arts & Culture230
  • Hunger protests in Nigeria224
  • Inside Akwa Ibom Today191
  • Interview181
  • Opinion150
  • EyeCare with Dr Priscilia Imade124
  • World Cup 202649
  • Advert31
  • Epistles of Anthony Kila19
  • Trends19
  • Local News5

© 2026 The Frontier, Published by Okims Media Links Limited.

designed by winnet services

  • Home
  • Advertise with us
  • Contact