…Continued from last Saturday As di two sisi dem wey siddon for di backseat of my guonguoro dey nack dia tori, me, I jus dey do like say I too concentrate for steering, like say I no hear anyting wey dem dey talk. Di yellow sisi say e been dey carry hot Agbo for head […]

