Wahala no dey finish for dis our Naija. Tell me, how wahala go finish wen be say, everyday, all dis Lagos sisi dem go dey bring out sometin wey dem go take catch man. Now na for phone e dey happen. Sisi dem go take photo, do video and post for TikTok wey dey inside […]

