Replay I no come know how di son of man go take dey do dis our taxi driver work again for Lagos. If no be petrol wahala, na protest. Di one wey dey give me headache now na di kind Go-Slow wey dey for Ikorodu Road. Una kukuma know say Ikorodu Road na im be […]
I no come know how di son of man go take dey do dis our taxi driver work again for Lagos. If no be petrol wahala, na protest. Di one wey dey give me headache now na di kind Go-Slow wey dey for Ikorodu Road. Una kukuma know say Ikorodu Road na im be di […]
Replay Di kind orisirisi tings wey man pikin dey see for dis our taxi driver work, person no fit talk am finish. Di order day, trailer nearly push me, my guonguoro and my passenger inside Lagos Lagoon. Helep me say Olorun maje! Na so I carry one madam like dat for drop go Balogun market. […]
Di kind orisirisi tings wey man pikin dey see for dis our taxi driver work, person no fit talk am finish. Di order day, trailer nearly push me, my guonguoro and my passenger inside Lagos Lagoon. Helep me say Olorun maje! Na so I carry one madam like dat for drop go Balogun market. We […]
Yesterday wey be Good Friday, I carry husband and wife for morning go church wey dey inside Omole Estate for Ojodu Berger side. As I jus drop dem, come out for di main road wey I go begin drive go back to our garage wey dey near Ikeja under bridge, two bobo and two sisi […]
Replay…from last edition As I go drop one passenger like dat for Satellite Town di order day, night don show face. Na im make as I dey come back, I no branch our garage wey dey near Ikeja under bridge. I no even fit go take My Usual for Madam Shine buka. I jus drive […]
As I go drop one passenger like dat for Satellite Town di order day, night don show face. Na im make as I dey come back, I no branch our garage wey dey near Ikeja under bridge. I no even fit go take My Usual for Madam Shine buka. I jus drive stret to house […]

