Since two week now, na so, so Trump dey for all Naija people mouth. You go to market, na Trump. Go to church or mosque, na Trump. Go to any school, na Trump. Waka for road or enter taxi, BRT, danfo, Keke Marwa or Okada, na Trump. Di ting come get as e be since […]
…Continued from last week Na im di pelenge man wey our union chairman Jimoh bring come our garage for meeting, talk say report get to am for state chapter say all of us dey plan to overthrow our branch chairman Jimoh. Say na me, Oga MAT, be di chief coup plotter wey dey plan to […]
…Continued from last week’s episode As I jus drive enter our garage, I see say everybody complete. I look time, e remain 20 minute make 4 nack. Small time, I see one pelenge man enter garage, go meet our union chairman Jimoh. Jimoh say make all of us come, say our union exco member for […]
Our garage wey dey near Ikeja under bridge hot yesterday gan. Dat yesterday morning, our chairman, Jimoh, call all our union member dem for phone, one by one. Jimoh tell us say any wia we carry passenger go dat yesterday, make we make sure say we come back to garage latest 4 o’clock pm in […]
Updated Di way dis our Naija be now, everybody don get sense by force. Since wen Emilokan carry price of petrol hang for up, we wey dey do taxi driver work don hear nwi. If na only petrol, e for good small sef, but spare parts nko? Even to service motor na helele. Na im […]
E no good make agbalagba like me wey don marry tipe tipe come begin live alone like bobo wey never marry teletele. Na dat one oyibo dem dey call married bachelor. Abi no be so? My wife Bose travel go dia village for Ondo since last week. E say e wan go see im Mama, […]
Replay Dis my guonguoro don serve me wella. You sef tink am, since I finish my mecho apprentice work, after I run comot for my village for Ogbomoso (you know why), come Lagos for 1965, na dis guonguoro I don dey take do dis my taxi driver work for Lagos. Na im I use work […]
Dis my guonguoro don serve me wella. You sef tink am, since I finish my mecho apprentice work, after I run comot for my village for Ogbomoso (you know why), come Lagos for 1965, na dis guonguoro I don dey take do dis my taxi driver work for Lagos. Na im I use work bring […]
E get as some tings go happen, man head go jus turn upside down. I swear! Di order day, one sisi like dat come our garage wey dey near Ikeja under bridge. E say make I carry am for drop go Mowe Ibafo. I tell am say na only for Lagos I dey drive my […]
•Replay Dis cold wey dey for Naija now get as e be. Di tin carry weight, no be small. Even di cold wey dem dey talk say e dey for Oyibo contry, na small pikin for dis Naija cold wey dey now. Wen di cold begin blow last month, people talk say e go disappear […]

