Dis cold wey dey for Naija now get as e be. Di tin carry weight, no be small. Even di cold wey dem dey talk say e dey for Oyibo contry, na small pikin for dis Naija cold wey dey now. Wen di cold begin blow last month, people talk say e go disappear wen […]
…Continued from last Saturday As di two sisi dem wey siddon for di backseat of my guonguoro dey nack dia tori, me, I jus dey do like say I too concentrate for steering, like say I no hear anyting wey dem dey talk. Di yellow sisi say e been dey carry hot Agbo for head […]
Replay I jus dey pray say make Eledumare get pity for us man pikin dem wey dey for Lagos. Di kind orisirisi trap wey Lagos sisi dem dey set for man pikin, e too much. If dem try one ting and e come be like say people don come sabi dat ting, dem go change […]
…Continued from last Saturday As di two sisi dem wey siddon for di backseat of my guonguoro dey nack dia tori, me, I jus dey do like say I too concentrate for steering, like say I no hear anyting wey dem dey talk. Di yellow sisi say e been dey carry hot Agbo for head […]
I jus dey pray say make Eledumare get pity for us man pikin dem wey dey for Lagos. Di kind orisirisi trap wey Lagos sisi dem dey set for man pikin, e too much. If dem try one ting and e come be like say people don come sabi dat ting, dem go change am, […]
Last week I say make I do Bonanza wey I go take do reward people wey dey read my sweet, sweet tori every time, I no know say I don carry babanla wahala put for my head. My broda, as people see say 20k prize dey wait for di winner of di question dem wey […]
E don tey gan wen I dey nack una sweet, sweet tori about wetin I dey take my eye see for Lagos roads everyday for dis my taxi driver work. Today, me sef wan relax and hear una dey talk. Una kukuma know say tomorrow na Father’s Day for di hole world. Na im make, […]
Di kind work wey I do for dis Sallah, I never do am since I start dis my Lagos taxi driver work. Come see as I dey carry family dem go mosque like water. If I drop one family, anoder family go stop me make I carry dem. No do, no do, I go don […]
Replay My broda, di kind tings wey my eye dey hear and my ear dey see dis days, e get as e be. Na im make I don stop to dey listen for news for radio, tv or newspaper again becos no better news dey again. Since di radio wey dey inside my guonguoro spoil, […]
My broda, di kind tings wey my eye dey hear and my ear dey see dis days, e get as e be. Na im make I don stop to dey listen for news for radio, tv or newspaper again becos no better news dey again. Since di radio wey dey inside my guonguoro spoil, I […]

