Dis my guonguoro don serve me wella. You sef tink am, since I finish my mecho apprentice work, after I run comot for my village for Ogbomoso (you know why), come Lagos for 1965, na dis guonguoro I don dey take do dis my taxi driver work for Lagos. Na im I use work bring […]
E get as some tings go happen, man head go jus turn upside down. I swear! Di order day, one sisi like dat come our garage wey dey near Ikeja under bridge. E say make I carry am for drop go Mowe Ibafo. I tell am say na only for Lagos I dey drive my […]
•Replay Dis cold wey dey for Naija now get as e be. Di tin carry weight, no be small. Even di cold wey dem dey talk say e dey for Oyibo contry, na small pikin for dis Naija cold wey dey now. Wen di cold begin blow last month, people talk say e go disappear […]
E get as some tings go happen, man head go jus turn upside down. I swear! Last week, one sisi like dat come our garage wey dey near Ikeja under bridge. E say make I carry am for drop go Mowe. I tell am say na only for Lagos I dey drive my guonguoro, unless […]
Dis cold wey dey for Naija now get as e be. Di tin carry weight, no be small. Even di cold wey dem dey talk say e dey for Oyibo contry, na small pikin for dis Naija cold wey dey now. Wen di cold begin blow last month, people talk say e go disappear wen […]
…Continued from last Saturday As di two sisi dem wey siddon for di backseat of my guonguoro dey nack dia tori, me, I jus dey do like say I too concentrate for steering, like say I no hear anyting wey dem dey talk. Di yellow sisi say e been dey carry hot Agbo for head […]
Replay I jus dey pray say make Eledumare get pity for us man pikin dem wey dey for Lagos. Di kind orisirisi trap wey Lagos sisi dem dey set for man pikin, e too much. If dem try one ting and e come be like say people don come sabi dat ting, dem go change […]
…Continued from last Saturday As di two sisi dem wey siddon for di backseat of my guonguoro dey nack dia tori, me, I jus dey do like say I too concentrate for steering, like say I no hear anyting wey dem dey talk. Di yellow sisi say e been dey carry hot Agbo for head […]
I jus dey pray say make Eledumare get pity for us man pikin dem wey dey for Lagos. Di kind orisirisi trap wey Lagos sisi dem dey set for man pikin, e too much. If dem try one ting and e come be like say people don come sabi dat ting, dem go change am, […]
Last week I say make I do Bonanza wey I go take do reward people wey dey read my sweet, sweet tori every time, I no know say I don carry babanla wahala put for my head. My broda, as people see say 20k prize dey wait for di winner of di question dem wey […]

