Di kind cold wey dey now, if all dis sisi and bobo dem no take time, Naija go reach 2 billion people after nine months. No be sisi and bobo dem alone, even husband and wife dem dey inside. Now, to stand up for bed for morning, put my guonguoro for road, na wahala. To […]
Replay Di kind orisirisi tings wey man pikin dey see for dis our taxi driver work, person no fit talk am finish. Di order day, trailer nearly push me, my guonguoro and my passenger inside Lagos Lagoon. Helep me say Olorun maje! Na so I carry one madam like dat for drop go Balogun market. […]
Di kind orisirisi tings wey man pikin dey see for dis our taxi driver work, person no fit talk am finish. Di order day, trailer nearly push me, my guonguoro and my passenger inside Lagos Lagoon. Helep me say Olorun maje! Na so I carry one madam like dat for drop go Balogun market. We […]
As una no wan ask me how me and Sikiratu waka for Ileya wey jus finish dis week, me sef don put my mouth for permanent position of shut up. Di only ting I fit talk be say, troughout dat holiday, me and my guonguoro no go any wia for even one minute. I been […]
*Replay Next month go be one year wey everyting for Naija don turn upside down. Man go go right, noting. Go left, noting. Passenger full everywia but no money for pocket to use enter taxi. Shey person wey no see money buy food chop go begin enter taxi? Now, dem dey tell us say make […]
Next month go be one year wey everyting for Naija don turn upside down. Man go go right, noting. Go left, noting. Passenger full everywia but no money for pocket to use enter taxi. Shey person wey no see money buy food chop go begin enter taxi? Now, dem dey tell us say make we […]
Yesterday wey be Good Friday, I carry husband and wife for morning go church wey dey inside Omole Estate for Ojodu Berger side. As I jus drop dem, come out for di main road wey I go begin drive go back to our garage wey dey near Ikeja under bridge, two bobo and two sisi […]
*Replay Di kind tings wey dey shele for dis Lagos now, I confuse. Man pikin go comot for house for early morning before everybody wake up, I go put my guonguoro for road, to go find wetin I go take give my family food, na so rat go come wake cat wey dey sleep up. […]
Di kind tings wey dey shele for dis Lagos now, I confuse. Man pikin go comot for house for early morning before everybody wake up, I go put my guonguoro for road, to go find wetin I go take give my family food, na so rat go come wake cat wey dey sleep up. Di […]
Replay…from last edition As I go drop one passenger like dat for Satellite Town di order day, night don show face. Na im make as I dey come back, I no branch our garage wey dey near Ikeja under bridge. I no even fit go take My Usual for Madam Shine buka. I jus drive […]

